chicanorose at 3-03-2011 11:41 AM (14 years ago) (f)
Quote from: stephen153 on 3-03-2011 11:23 AM
Quote
The goat looks like the poster heheheeheheheheheeee.. Grin now... thatz what i call funny.... Kiss una wan yan me say i no fine abi na wetin..............
Quote
no mind dem you be fine babe
yeah 4 real
10nks stephen
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 3-03-2011 11:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
heheheeheheheheheeee.. now... thatz what i call funny....
una wan yan me say i no fine abi na wetin..............
who say fine gurl like you no fine? which quality wey you no get? you dress to match, you wear Gucci sun-glass con carry Gucci hand bag for your fine sweet neck, abeg fine goat sorry i mean gurl smile for us jareee!!
heheheeheheheheheeee.. now... thatz what i call funny....
una wan yan me say i no fine abi na wetin..............
At poster who say fine gurl like you no fine? which quality wey you no get? you dress to match, you wear Gucci sun-glass con carry Gucci hand bag for your fine sweet neck, abeg fine goat sorry i mean gurl smile for us jareee!!