Fyn sis hw body?
Na you put peper for dem body abi?
come ooo this wan wey you dey always dey hala carry go,
I dey sure say na you be that conductor for that oshodi molue bus,
how your driver?


Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 10:43 AM Quote from: Fashalyn on 5-03-2011 08:10 PM Abeg make una free rose joor!!! fashalyn am cool as usual................ no mind them, na becos they know say i fyn pass their babes na im make e dey peper them for body..................... u too gbaski jo, nothing do you............carry gooooooooooooFyn sis hw body? Na you put peper for dem body abi? come ooo this wan wey you dey always dey hala carry go, I dey sure say na you be that conductor for that oshodi molue bus, how your driver? ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I saw you, Replyassistant conductor ![]() ![]()
| |||||
i gree atleast conductor beta pass agboro like youuuuuuuuu ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 11:43 AM I saw you, emejuru president of all agboro and conductors in nigeria assistant conductor ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:47 AM Quote from: sophiebaby on 7-03-2011 10:43 AM my queen o ye wu your queen? ![]() ewu ko wu nmmadu? o ginwa bu emu anuofia dika gi............... infact e bu afoanu........... lea nsi abeanwa I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Make i just pass Reply
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 11:44 AM i gree atleast conductor beta pass agboro like youuuuuuuuu you don enter wahala, from now on you go dey pay double of what other conductors dey pay, and any time you dey pass any bus stop enough slap for your naysh, one slap multiply by how many agboro at that bus stop , so for your own good i advice you to dey wear iron pants, but i will tell the agboro to also use iron hand on you ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 11:53 AM Make i just pass every time you dey pass , take time ,i go set trap for you, one dey you go pass and you no go come back , i don count 1 ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 12:04 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 11:53 AM Make i just pass every time you dey pass , take time ,i go set trap for you, one dey you go pass and you no go come back , i don count 1 ![]() u jus sounded like a real agboro now............... na so u dey take set trap for your passengers.............wait me for oshodi bus stop now make we see who mad pass ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 11:47 AM Quote from: emejuru on 7-03-2011 11:43 AM I saw you, emejuru president of all agboro and conductors in nigeriaassistant conductor ![]() ![]() eyaaa, see wetin conductor work do this fine girl, she don dey kolorise,too much of shouting and too much inhaling of carbon monoxide brings kolorise of CHICANOROSE BRAIN ,you don even kolo before ![]() ![]()
| |||||
this room sef... e be like say e don dey reach time wey i go go on AWOL... Reply![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 12:11 PM Quote from: emejuru on 7-03-2011 12:04 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 11:53 AM Make i just pass every time you dey pass , take time ,i go set trap for you, one dey you go pass and you no go come back , i don count 1 ![]() u jus sounded like a real agboro now............... na so u dey take set trap for your passengers.............wait me for oshodi bus stop now make we see who mad pass ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I don set trap for you already,dey come i dey wait for you, i no follow you made,i dey wait for you with mad people catchers , make dem carry for go give dat native doctor wey say him fit help you,
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 11:51 AM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:47 AM Quote from: sophiebaby on 7-03-2011 10:43 AM my queen o ye wu your queen? ![]() ewu ko wu nmmadu? o ginwa bu emu anuofia dika gi............... infact e bu afoanu........... lea nsi abeanwa ![]() moreee plsss... heheheheee. nne, now am beginning to like you... ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 12:04 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 11:53 AM Make i just pass every time you dey pass , take time ,i go set trap for you, one dey you go pass and you no go come back , i don count 1 ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:14 PM this room sef... e be like say e don dey reach time wey i go go on AWOL... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:37 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:14 PM this room sef... e be like say e don dey reach time wey i go go on AWOL... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 12:11 PM Quote from: emejuru on 7-03-2011 12:04 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 11:53 AM Make i just pass every time you dey pass , take time ,i go set trap for you, one dey you go pass and you no go come back , i don count 1 ![]() u jus sounded like a real agboro now............... na so u dey take set trap for your passengers.............wait me for oshodi bus stop now make we see who mad pass ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 02:39 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:37 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:14 PM this room sef... e be like say e don dey reach time wey i go go on AWOL... ![]() ![]() ![]() ![]()
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)