The goat looks like the poster
heheheeheheheheheeee..  now... thatz what i call funny....  una wan yan me say i no fine abi na wetin.............. who say fine gurl like you no fine? emejuru u too gbaki................... nothing do you  which quality wey you no get? you dress to match, you wear Gucci sun-glass con carry Gucci hand bag for your fine sweet neck, abeg fine goat sorry i mean gurl smile for us jareee!!
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 4-03-2011 09:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 4-03-2011 09:30 AM (14 years ago) (m) Posted: at 4-03-2011 09:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Poster shey d goat na ya sister?
H8rs u can b at ma bac n kiss ma ass. Posted: at 4-03-2011 10:29 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 4-03-2011 12:01 PM (14 years ago) Na the poster be that na!!!!!!!!! Posted: at 4-03-2011 12:01 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Poster shey d goat na ya sister?
i gree say na my sister, but wen u look at my face, you go no say the difference is clear
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-03-2011 10:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na the poster be that na!!!!!!!!!  10nk u most handsome gorimakpa
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-03-2011 10:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 5-03-2011 08:10 PM (14 years ago) (f) Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 5-03-2011 08:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 7-03-2011 12:47 AM (14 years ago) Na the poster be that na!!!!!!!!!  10nk u most handsome gorimakpa ok ooo you weldon Posted: at 7-03-2011 12:47 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
see question ooo.. shey you see any guard-room for this place? Posted: at 7-03-2011 10:31 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
see question ooo.. shey you see any guard-room for this place?  Posted: at 7-03-2011 10:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
fashalyn am cool as usual................ no mind them, na becos they know say i fyn pass their babes na im make e dey peper them for body..................... u too gbaski jo, nothing do you............carry goooooooooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 7-03-2011 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 7-03-2011 10:43 AM (14 years ago) (f) my queen
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-03-2011 10:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
my queen
o ye wu your queen?  ewu ko wu nmmadu? Posted: at 7-03-2011 10:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emmajenic1 at 7-03-2011 10:48 AM (14 years ago) (m) over-posted b4... Abi na ur roommate? Posted: at 7-03-2011 10:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
see question ooo.. shey you see any guard-room for this place? 
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 7-03-2011 10:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
see question ooo.. shey you see any guard-room for this place?  abi nne, person shey we hold you? Posted: at 7-03-2011 10:49 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
see question ooo.. shey you see any guard-room for this place?  abi nne, person shey we hold you? Posted: at 7-03-2011 10:50 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mayb Posted: at 7-03-2011 10:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my queen
abi tell them oooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 7-03-2011 10:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abeg make una free rose joor!!! Fyn sis hw body?
see question ooo.. shey you see any guard-room for this place?  abi nne, person shey we hold you? kris bad belle no go kill you!!!!!!!!!!!!!!!!!!! be cos of say nobody ask you how dey shebi?  
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 7-03-2011 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |