Student: In future tense, (You will go to jail.)
Posted: at | |
Student: In future tense, (You will go to jail.) If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i swear na dis Reply
| |||||
poster na only sorry Replyi go say ![]()
| |||||
u stil dey tellam sorry??? nor wine me oh...u pity am b dat na Reply
| |||||
Quote from: Destinytalks on 18-03-2011 11:11 PM i swear na dis who dash u?
| |||||
Quote from: opeks on 19-03-2011 01:47 AM Quote from: Destinytalks on 18-03-2011 11:11 PM i swear na dis who dash u?OPEKS, abeg oh, nor whine me oh...imma nu bienor min say i nor sabi as e dey hapun oh.....i fit sho u d way sef, jus folo me com ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Destinytalks on 19-03-2011 01:50 AM Quote from: opeks on 19-03-2011 01:47 AM Quote from: Destinytalks on 18-03-2011 11:11 PM i swear na dis who dash u?OPEKS, abeg oh, nor whine me oh...imma nu bienor min say i nor sabi as e dey hapun oh.....i fit sho u d way sef, jus folo me com ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: opeks on 19-03-2011 02:20 AM Quote from: Destinytalks on 19-03-2011 01:50 AM Quote from: opeks on 19-03-2011 01:47 AM Quote from: Destinytalks on 18-03-2011 11:11 PM i swear na dis who dash u?OPEKS, abeg oh, nor whine me oh...imma nu bienor min say i nor sabi as e dey hapun oh.....i fit sho u d way sef, jus folo me com ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() OPEKS, ur teeth use styl brown smal sha, w8 oh....u say maki suck ur tongue ni?
| |||||
funny but posted almost everyday Reply![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Deffney, post ya own mak we c....na so so comments ful ya posts....maka y na? Reply
| |||||
u can check Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
chek wah??? wer???....ar u bwtu uhm, abeg oh...imma gudt boi Reply
| |||||
check ma posts Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
oh, u ment posts!!!mtchw, ah wz evn finkin bwt inbetwn ur thi thighs sef!!!!u fcuk up jor, we cud'v made doz couples jelos!!#cryin Reply
| |||||
ur brain have cancer! Replymake u see native doctor ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
brain cancer?....small fin jare Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
ok na u certified kolomental? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
uhm, u try smal....gime big gramma jor!!!! Reply
| |||||
ok ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)