who wan talk first

Date: 20-11-2008 12:46 am (15 years ago) | Author: junior gandalffy
[1] 2
- at 20-11-2008 12:46 AM (15 years ago)
(m)
this man and him wife quarel,
na him d man vex honey dont u ever talk to me again,
na him d wife bone she accept.
dis guy dey go 4 interview d nx day
he no no ask he wan take tell him wife make she wake am around six
na him right 4 paper (plz wake me when it 6.00am).
he cum put am 4 d woman side of bed
d nx day whey d man wake up time don reach 9.00 already
him cum dey vex him don miss d interview
na him d man talk why u no wake me,
the waman point are hand
as he take d paper na him read( honey it 5.00 already).
abeg my people who day foolish?

Posted: at 20-11-2008 12:46 AM (15 years ago) | Newbie
- yeye89 at 20-11-2008 01:10 AM (15 years ago)
(f)
....i swear i've been hearing this joke since elementary

Posted: at 20-11-2008 01:10 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 20-11-2008 03:49 PM (15 years ago)
(m)
I hear am sef 4 my mama belle... But e stl funny sha...
Posted: at 20-11-2008 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FunkyKing at 20-11-2008 03:59 PM (15 years ago)
(m)
  I don hear am before but u still try my broda. D joke funny.

Posted: at 20-11-2008 03:59 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- dinho4lyf at 20-11-2008 04:20 PM (15 years ago)
(m)
Tink another cne abeg.
Posted: at 20-11-2008 04:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frenzeecool_08 at 20-11-2008 04:57 PM (15 years ago)
(m)
im no count.
But they are both foolish cos if the man attended the interview, it will benefit them both, if he gets the job
Posted: at 20-11-2008 04:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 20-11-2008 06:00 PM (15 years ago)
(m)
man orezo, u dey sabi encourage people.
Posted: at 20-11-2008 06:00 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 20-11-2008 06:27 PM (15 years ago)
(m)
e Don tail...
Posted: at 20-11-2008 06:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 01:33 AM (15 years ago)
(f)
tail?

Posted: at 27-12-2008 01:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 27-12-2008 06:18 AM (15 years ago)
(m)
this joke ehn, make i no talk again
Posted: at 27-12-2008 06:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 06:57 AM (15 years ago)
(f)
Talk na... abeg talk...

Posted: at 27-12-2008 06:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 27-12-2008 07:19 AM (15 years ago)
(m)
the joke dey vex me, see this joke wey I meet for world. One small boy con start to they paste am. when I dey plan make I paste am 2moro
Posted: at 27-12-2008 07:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 07:22 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on 27-12-2008 07:19 AM
the joke dey vex me, see this joke wey I meet for world. One small boy con start to they paste am. when I dey plan make I paste am 2moro

That na wetin you wan talk?

Na one of those things... take heart Grin

Posted: at 27-12-2008 07:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 27-12-2008 07:26 AM (15 years ago)
(m)
thank you
Posted: at 27-12-2008 07:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 08:04 AM (15 years ago)
(f)
Welcome

Posted: at 27-12-2008 08:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 01:47 AM (15 years ago)
(m)
na since when adam and eve first quarrel, dis joke dey exist Angry Angry Angry Angry
Posted: at 28-12-2008 01:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 28-12-2008 10:15 AM (15 years ago)
(m)
Lol
Posted: at 28-12-2008 10:15 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 28-12-2008 11:25 AM (15 years ago)
(m)
edwi... who you dey laff?
Posted: at 28-12-2008 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:47 PM (15 years ago)
(m)
Im dey laff Adam and eve na...
Posted: at 28-12-2008 03:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 10:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 28-12-2008 03:47 PM
Im dey laff Adam and eve na...
if na so, im kolo don ripe be that. na to dey pluck am remain
Posted: at 29-12-2008 10:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2