Posted: at | |
| |||||
Am coming........ Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-03-2011 11:31 AM Quote from: stanbutto on 7-03-2011 11:21 AM Quote from: sophiebaby on 7-03-2011 10:51 AM abi ooooooooooooooooo Sophia, treasure, should i go on? hahahahaha... na ur mouth i use talk honeypot and prick? mind u.. am not married neither are my single.. slap me if e vex u say i talk honeypot and prick @ Haba Abty Sophie !!!!!!!! Take am easy oooooooooooo .
| |||||
nurrin dey happen Reply
| |||||
@poster.hmmm you have got jokes.its the men on the site who uses "penis,honeypot,etc" more.infact every now and then.so ask them now. Reply
| |||||
Quote from: ogbes on 7-03-2011 10:12 PM so poster wetin u won hear wey mouth never talk b4...abi u still dey kindergateen...that pple dey talk am 4 np nu mean say dem go dey talk am everywhere,na only 4 d right place,time & 2 d right person....close mouth na im dey smell pass lolz "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
na woah !!!! i wonder why some poeple go just dey drink asprin and phensic for another person headache Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 12-03-2011 06:02 PM na woah !!!! i wonder why some poeple go just dey drink asprin and phensic for another person headache lol. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 9-03-2011 11:45 AM Quote from: stanbutto on 9-03-2011 11:40 AM Quote from: sophiebaby on 9-03-2011 11:35 AM Quote from: kinkino on 9-03-2011 11:32 AM Quote from: stanbutto on 9-03-2011 11:17 AM Quote from: kinkino on 9-03-2011 11:11 AM Quote from: stanbutto on 9-03-2011 11:09 AM Quote from: qunodinga on 9-03-2011 10:59 AM For those of you that need SOHIEBABY's NUMBER. Follow this link: http://www.sophiebabyangel.net Fill the form and forward same ![]() lol. nothing dey special abt sophie, just say na bad pikin abeg mak i hear word, wetin mak am bad pikin ![]() ![]() ![]() u just dey wake up from sleep abi? why is it that whenever some say the truth, u ladies calls the person judge? well, is from judging people that they stand to be corrected, so no problem . i dey judge, wetin u go do now? corect yaself first abeg....u wey dey post abt wht we talk on net.....wht ar u doin here...hw did u com abt d posts...u enjoyd readin and commentin...show ya face, mak i send u da bomb...abeg qunodinga, get me my koboko mak i wip dis pikin nyasi...em own don dey too much hehehehehhehe.. show ya wor-wor face eeeeeeeeeee poster u dey read honeypot and prick hia e dey swit u she don start again, honeypot and prick abi? so e no dey sweet u ? and u are talking abt it i get honeypot and i like prick.. nack ya head for wall naaaaaaaaa gbam !! "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyin on 12-03-2011 06:08 PM Quote from: onyiis on 12-03-2011 06:02 PM na woah !!!! i wonder why some poeple go just dey drink asprin and phensic for another person headache lol.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() but na true person talk na for her mouth person write na for her computer person spend 24 hours for NP na him time and money etc how some poeple no go sleep because of this ? "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: superdiva on 9-03-2011 02:21 PM Quote from: stanbutto on 7-03-2011 10:15 AM i want to ask this question, to the married women in this forum, does your hubby know u are here and read your comments with regards to sex, some of you are soooooo blunt with the wolds like honeypot, penis ,honeypot, fcuk him/her etc. and to the married and single ladies, IF you are to meet any NP face to face, can free say the kind of wolds you say here like fcuk am, Bosom , honeypot dick, lash am, he/she sweet, e no sabi do etc. let me not mention names of the ladies that are soooo blunt with these wolds here. just wondering get lost, wetin come corcern you. y won't our hubby know we r here. so because sonmeone is married means that you can"t socialize. na people like you self dey get liver dey toast married woman even when you know their married. look at you, come where your picture? we are married but our pictures are shown because we no get bad intention. see you who dey talk. we are blunt because we r matured, we don see things so we give it to you as it is. na because ur brain small so na bad thing for ur eye. grow up small boy. if u don dey toast one married woman for here wey she no send you, no come dey talk rubbish out of frustration, rubbish. nonsense and irrelevant post. heheheheheeeeeeeeeeeeeeee !!!!! "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: sophiebaby on 9-03-2011 11:46 AM Quote from: stanbutto on 9-03-2011 11:41 AM Quote from: kinkino on 9-03-2011 11:34 AM Quote from: stanbutto on 9-03-2011 11:29 AM Quote from: sophiebaby on 9-03-2011 11:24 AM Quote from: stanbutto on 9-03-2011 11:21 AM Quote from: qunodinga on 9-03-2011 11:16 AM Poster, why can’t you relax and stop wasting your enercy...Just ask me about SOHIEBABY na sphoie dey reign for here with regards to my post. make she answer with her month e be like say as i dey hia for this your rubbish post wey no make sense dey add sense to am.. u dey feel like obj abi... nack ya head for wall i no dey gv u my number wetin i wan feel? i dey talk the pure truth now... if i wan get ur number, na small thing. this is a small world remember. hehehehehe...na now u dey talk wetin b ya problm...u wan sophy by all means...oya get d no...mak we see... wetin i wan do with bad pikin like sophie? wetin u wan take bad pikin number do? he want to be thought how to be bad ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 12-03-2011 06:14 PM Quote from: onyin on 12-03-2011 06:08 PM Quote from: onyiis on 12-03-2011 06:02 PM na woah !!!! i wonder why some poeple go just dey drink asprin and phensic for another person headache lol.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() but na true person talk na for her mouth person write na for her computer person spend 24 hours for NP na him time and money etc how some poeple no go sleep because of this ? ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ajento on 9-03-2011 02:21 PM I just wonder wetin concern this poster with what anybody do for this public domain. Some pple just tricked u into calling names and just fall for 'am. Na wa to u ooh. I beg post better thing instead of concerning ya sef with how pple use words here. Make u no get high bp ooh wondering about other pple business ooh!!!! let him keep wondering until ............... "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyin on 12-03-2011 06:31 PM Quote from: onyiis on 12-03-2011 06:14 PM Quote from: onyin on 12-03-2011 06:08 PM Quote from: onyiis on 12-03-2011 06:02 PM na woah !!!! i wonder why some poeple go just dey drink asprin and phensic for another person headache lol.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() but na true person talk na for her mouth person write na for her computer person spend 24 hours for NP na him time and money etc how some poeple no go sleep because of this ? ![]() heheheheheheeeeeeeeeeeee !!! and na poeple like him dey enjoy those words pass "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
hahahhaa,unfaithful Reply
| |||||
Quote from: superdiva on 9-03-2011 02:41 PM Quote from: Peter_Ade on 7-03-2011 04:47 PM After goin tru all comments abt PusPen matter, I can see dat na d poster talk d whole ***** & penis pass So poster, na u b d leader 4 dis matter Mr&Mrs Puspen (SAN) can u just imagine, dis post is a glorified fool. i think say u and jesus dey sleep on the same bed. "mr and mrs puspen" foolish child. i say make una check am, dis goat don go toast one married woman wey the person tell am em life. FOOLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL EWU GAMBIA. I HATE RUBBISH ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: superdiva on 9-03-2011 02:54 PM Quote from: Treasure2 on 9-03-2011 02:46 PM No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. i no fit laf !!! "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
whayala dey Reply
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)