Don't Fart in Bed! (Page 6)

Date: 14-03-2011 5:55 am (14 years ago) | Author: olsmyls
1 ... 3 4 5 [6]
- Kristiantus at 31-03-2011 11:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickki on 31-03-2011 01:01 AM
Quote from: Kristiantus on 14-03-2011 09:53 AM
heheheeeeheheheee...
na die be dat for the man... Grin
KRISTIANTUS why are u always crying? are u a sickle cell patient OR DONT U GET WELL FED?
na you dem send come abi?... okay, shey you go Bosom  feed me small.?
wetin i dey talk sef... who no if you be spirit abi nwa-mmiri... Angry
Posted: at 31-03-2011 11:48 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Spicyc at 31-03-2011 11:51 AM (14 years ago)
(f)
 Cool
Posted: at 31-03-2011 11:51 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 3-04-2011 12:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickki on 31-03-2011 01:01 AM
Quote from: Kristiantus on 14-03-2011 09:53 AM
heheheeeeheheheee...
na die be dat for the man... Grin
KRISTIANTUS why are u always crying? are u a sickle cell patient OR DONT U GET WELL FED?

heheheehhe
u don buy kris market ooooo
get ready to pay Grin Grin

Posted: at 3-04-2011 12:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-04-2011 12:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Spicyc on 31-03-2011 11:51 AM
Cool

huh
this ur name self na waa ooooo
spice!!!

u be maggi abi na pepper u be?

Posted: at 3-04-2011 12:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 3-04-2011 01:25 PM (14 years ago)
ask am again and again
Posted: at 3-04-2011 01:25 PM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 4-04-2011 03:13 PM (14 years ago)
(m)
you ask am urself

Posted: at 4-04-2011 03:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-04-2011 03:15 PM (14 years ago)
where e dey
Posted: at 4-04-2011 03:15 PM (14 years ago) |
Reply
1 ... 3 4 5 [6]

Featured Discussions