About Your Pal (Page 2)

Date: 21-03-2011 12:09 pm (14 years ago) | Author: Vera
1 [2] 3 4 5 ... 20
- MissyBarbie at 21-03-2011 12:43 PM (14 years ago)
(f)
I hate that slippers
And ma advice is open am make i steal am.@ sophia
Posted: at 21-03-2011 12:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 21-03-2011 12:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 21-03-2011 12:42 PM
abeg who like me.. wetin be ya advice

i like u and my advice na mak u take am easy dey lash
Posted: at 21-03-2011 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 21-03-2011 12:45 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Lash Lash woman
Posted: at 21-03-2011 12:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 21-03-2011 12:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 21-03-2011 12:43 PM
Quote from: divineproject on 21-03-2011 12:39 PM
Quote from: chiglamour4u on 21-03-2011 12:35 PM
mmmmmmmmmm i like for her post and comments and she always her self. any advice mk i go think am


LOL, think very well.............I am waiting for your advice........

Hopea, you no well.............abeg I no wan laugh, I dey hungry now........

ok the advice na na een een i dey cm i beg i don forgt again

No fall my hand ooo.....I need advice abeg.......

Posted: at 21-03-2011 12:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 21-03-2011 12:49 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 21-03-2011 12:42 PM
abeg who like me.. wetin be ya advice

i like u sophie u r always original always urself  Wink but u ave to tryas much as possible not to be vulgarin real life u fit do am on naijapals for entertainment bjut in real life people godey think say u dey loose even if u r very good person so u might miss very good opportunities Wink v         keep up the good work
Posted: at 21-03-2011 12:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 21-03-2011 12:51 PM (14 years ago)
(f)
Hmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 21-03-2011 12:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 21-03-2011 12:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 21-03-2011 12:49 PM
Quote from: sophiebaby on 21-03-2011 12:42 PM
abeg who like me.. wetin be ya advice

i like u sophie u r always original always urself  Wink but u ave to tryas much as possible not to be vulgarin real life u fit do am on naijapals for entertainment bjut in real life people godey think say u dey loose even if u r very good person so u might miss very good opportunities Wink v         keep up the good work

watin be d diffference  btw naijaplas and real life cos most people go alos dey think same here lol gud advice sha
Posted: at 21-03-2011 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 21-03-2011 12:55 PM (14 years ago)
(f)
@chiglamour who cares wht dey think na ethinkin e no go affect anybody
Posted: at 21-03-2011 12:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 21-03-2011 12:58 PM (14 years ago)
(f)
 @chiglamour...i like her cos she easily mingle...advice is be yourself and stand tall
i also like truenaija cos she is a true naija babe
Posted: at 21-03-2011 12:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 21-03-2011 12:59 PM (14 years ago)
(f)
 Wink
Posted: at 21-03-2011 12:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 21-03-2011 01:08 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 21-03-2011 12:58 PM
@chiglamour...i like her cos she easily mingle...advice is be yourself and stand tall
i also like truenaija cos she is a true naija babe

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-03-2011 01:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 21-03-2011 01:11 PM (14 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 21-03-2011 01:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 21-03-2011 01:14 PM (14 years ago)
(f)
funny & honnest,, no advice ooo  Cheesy
Posted: at 21-03-2011 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 21-03-2011 01:17 PM (14 years ago)
(f)
Okay mama....how you dey na.
Posted: at 21-03-2011 01:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 21-03-2011 01:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 21-03-2011 01:14 PM
funny & honnest,, no advice ooo  Cheesy

i beg go bring d advice were u keep am
Posted: at 21-03-2011 01:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 21-03-2011 01:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 21-03-2011 01:14 PM
funny & honnest,, no advice ooo  Cheesy

Nothing to hate about this cool mommy!
Great woman and reliable!
Wink

Posted: at 21-03-2011 01:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 21-03-2011 01:20 PM (14 years ago)
(f)
woman full of self confidence i like her person
Posted: at 21-03-2011 01:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 21-03-2011 01:20 PM (14 years ago)
(f)
Her nickname is Mega Bits...........she is soon going to do some advert for one of the toothpaste company..... She is good company.....but my advice to her is not to stay away from NP for too long becos when she did, someone wanted to bring this place down.....@MB

Posted: at 21-03-2011 01:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 21-03-2011 01:22 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 21-03-2011 01:14 PM
funny & honnest,, no advice ooo  Cheesy
Wink Wink Cheesy
Posted: at 21-03-2011 01:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bittersweet at 21-03-2011 01:22 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 21-03-2011 01:20 PM
woman full of self confidence i like her person

Thx! Kiss

Posted: at 21-03-2011 01:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 20

Featured Discussions