na who carry fork fork mater come this room again... what is beating this fcuking Kristiantusboy? you dey craze ni? no let me put my two fingerz inside your eyez oo... Posted: at 30-03-2011 10:16 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na who carry fork fork mater come this room again... na that poster oooo to fcuk dey hungry am nwokem.... kedu?... na which time you come back from village? hope say buy onitsha bread come oo.. Posted: at 30-03-2011 10:17 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
the phyuking poster don smoke some phyuking shit before e post this phyuking nonsense
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 30-03-2011 10:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the fcuking poster don smoke some fcuking shit before e post this fcuking nonsense
na fork you dey take play like this? Posted: at 30-03-2011 10:25 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 10:45 AM (13 years ago) ask am Posted: at 30-03-2011 10:45 AM (13 years ago) | | |
Reply |
ask am
nwanna... na wa oo.. see as fork don become anyhow tin... fork wey be say... to carry am sef, na so so sweat man go dey sweat... na him some people dey take play so... okay oo.. Posted: at 30-03-2011 10:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 10:50 AM (13 years ago) Na civilization for them, them say no be today. Posted: at 30-03-2011 10:50 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini? abegiii.... Posted: at 30-03-2011 10:54 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 10:55 AM (13 years ago) Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini? abegiii.... Abegiii for wetin.? Posted: at 30-03-2011 10:55 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini? abegiii.... Abegiii for wetin.? no be you dey compare civilization with fork?... fork wey be say e don dey tey tey before civilization... abegi jaree... Posted: at 30-03-2011 10:57 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:00 AM (13 years ago) Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini? abegiii.... Abegiii for wetin.? no be you dey compare civilization with fork?... fork wey be say e don dey tey tey before civilization... abegi jaree... Na i tell you say no be today , e don tey well well. Posted: at 30-03-2011 11:00 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini? abegiii.... Abegiii for wetin.? no be you dey compare civilization with fork?... fork wey be say e don dey tey tey before civilization... abegi jaree... Na i tell you say no be today , e don tey well well. e mean say e don tey wey you sef don dey shawa-shawa?... wait... shey your papa no say you don dey do am? Posted: at 30-03-2011 11:08 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:24 AM (13 years ago) hehehehe see talk ooooo, na question be this? no comment Posted: at 30-03-2011 11:24 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 30-03-2011 03:26 PM (13 years ago) (f) Posted: at 30-03-2011 03:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 30-03-2011 03:33 PM (13 years ago) Posted: at 30-03-2011 03:33 PM (13 years ago) | | |
Reply |
wetin una two dey plan? shey no be say una dey plan how to shawa-shawa.... Posted: at 30-03-2011 04:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 04:45 PM (13 years ago) shawa shawa wetin? Posted: at 30-03-2011 04:45 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 30-03-2011 11:39 PM (13 years ago) (m) Reply |
nickki at 31-03-2011 12:36 AM (13 years ago) (f) i've got to f**king get outta dis f**king place cos dis f**king shit d f**king poster posted here is not f**king good for my f**kn........... Posted: at 31-03-2011 12:36 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickki at 31-03-2011 12:39 AM (13 years ago) (f) Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini? abegiii.... Abegiii for wetin.? no be you dey compare civilization with fork?... fork wey be say e don dey tey tey before civilization... abegi jaree... wat is FORK are u eating yam? Posted: at 31-03-2011 12:39 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |