kenolis at 31-03-2011 02:25 AM (14 years ago) (m) what a fu...king word are you fu...cking saying? you mean your fu...cking pu........s....i? Posted: at 31-03-2011 02:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abolore05 at 31-03-2011 04:50 AM (14 years ago) (f) Posted: at 31-03-2011 04:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i've got to f**king get outta dis f**king place cos dis f**king shit d f**king poster posted here is not f**king good for my f**kn...........
 hope say you take your aagbo this morning? Posted: at 31-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Na civilization for them, them say no be today.
civilization wu gini?  abegiii.... Abegiii for wetin.? no be you dey compare civilization with fork?...  fork wey be say e don dey tey tey before civilization... abegi jaree...  wat is FORK are u eating yam? shey you carry yam for body wey you wan give me chop? Posted: at 31-03-2011 11:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 11:26 AM (14 years ago) (f) hmmmmmmmm Posted: at 31-03-2011 11:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kilo hmmmmmmmm this one? Posted: at 31-03-2011 11:26 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 11:30 AM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmm  I tire for una Posted: at 31-03-2011 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmmm  I tire for una una be who?... ehnn... wait o, this you bobo no dey stand up atall... every time na so so lie down him dey lie down... and shey na only you born this "man army" (plenty children)... Posted: at 31-03-2011 11:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 11:45 AM (14 years ago) (f)  abeg, make you come carry am stand up. which man fit stand up after all this little angels  it isn't easy Posted: at 31-03-2011 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chieee....  him go be obafemi martins ooo... a sharp shooter... Posted: at 31-03-2011 11:49 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 11:56 AM (14 years ago) (f) no be small tin Posted: at 31-03-2011 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheeeeeeeeeeeeeeeee.... Posted: at 31-03-2011 12:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 31-03-2011 08:44 PM (14 years ago) this one na laugh? Posted: at 31-03-2011 08:44 PM (14 years ago) | | |
Reply |
shey mak i laff smal? Posted: at 31-03-2011 09:18 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 1-04-2011 01:34 AM (14 years ago) (m) you well at all? Posted: at 1-04-2011 01:34 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
this one na laugh?
no na smile... yeye... Posted: at 1-04-2011 10:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 1-04-2011 01:23 PM (14 years ago) shooo see yeye ooooo Posted: at 1-04-2011 01:23 PM (14 years ago) | | |
Reply |
sweetrae at 1-04-2011 02:15 PM (14 years ago) (f) Posted: at 1-04-2011 02:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 1-04-2011 02:17 PM (14 years ago) how na fine chik Posted: at 1-04-2011 02:17 PM (14 years ago) | | |
Reply |
how na fine chik  @poster Stop it this is a joke forum Posted: at 1-04-2011 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |