com watin be dis na
rezi
i am very disappointed in u,
u think say i b like u wen they post poem,
na hurry hurry u take read am, abeg settle down read am u hear
kido
kido, y u no commont the O make we no say u be kid
u no sabi read, abi u dey drink hot Bosom milk wen u dey read am , at list i fit rite bed time story, watin u fit rite.
gen2ester
com ooooooooooooooh watin u dey concur this lovely joke abi all the trash wen u dey post, na so pple take dey concur ur own...................... abeg oooooooooooooooooooh since
na wen u dey hurry go ur guy house u read am abeg if u com bck read am again, and dis time settle down read am.
note: all readers, wen u re reading a joke, try to reason with the riter than u will enjoy the joke
Posted: at 27-11-2008 11:16 PM (16 years ago) | Upcoming |
|