Pals let's get wild a little (Page 17)

Date: 01-04-2011 3:26 pm (14 years ago) | Author: Blessing Edet
1 ... 14 15 16 [17] 18 19 20 ... 27
- sophiebaby at 4-04-2011 05:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  4-04-2011 05:23 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:12 PM
i did more of lashing duriny service days...


 Grin Grin Grin Grin Grin THEM DO U AND LASHING HUH

no  be small tin o

Posted: at 4-04-2011 05:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 4-04-2011 05:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on  4-04-2011 05:30 PM
I see
dem dey pay u?
general overseer
 Grin
Posted: at 4-04-2011 05:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-04-2011 05:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:31 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:16 PM
wallas u no well.. all this song na for me abi?
i c say as u c me ur body don dey do u miniwana
no wori i carry my koliwater come
we go soon meet 4 nkoro way
u knw na....
 Grin Grin Grin

bad pikin

Posted: at 4-04-2011 05:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 4-04-2011 05:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:34 PM
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:31 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:16 PM
wallas u no well.. all this song na for me abi?
i c say as u c me ur body don dey do u miniwana
no wori i carry my koliwater come
we go soon meet 4 nkoro way
u knw na....
 Grin Grin Grin

bad pikin
this pet name sweet well well ooo
e dey scatter my dada
 Grin
Posted: at 4-04-2011 05:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 4-04-2011 05:42 PM (14 years ago)
(m)
ble ble .

sobeit and dirtykid go finish you here today. no be you cause am ? Grin
Posted: at 4-04-2011 05:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 4-04-2011 05:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on  4-04-2011 05:42 PM
ble ble .

sobeit and dirtykid go finish you here today. no be you cause am ? Grin

lol..na chichi i refer my comment to,not ble ble..
Posted: at 4-04-2011 05:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-04-2011 05:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:41 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:34 PM
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:31 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:16 PM
wallas u no well.. all this song na for me abi?
i c say as u c me ur body don dey do u miniwana
no wori i carry my koliwater come
we go soon meet 4 nkoro way
u knw na....
 Grin Grin Grin

bad pikin
this pet name sweet well well ooo
e dey scatter my dada
 Grin

meet me for BOUNGAVILLA>>
i don go

Posted: at 4-04-2011 05:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moniconyez at 4-04-2011 05:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sobeit on  4-04-2011 05:43 PM
Quote from: moniconyez on  4-04-2011 05:42 PM
ble ble .

sobeit and dirtykid go finish you here today. no be you cause am ? Grin

lol..na chichi i refer my comment to,not ble ble..

Hmmm. ok so be it Grin Grin. But my guy how far na wetin dey happen 4 Berlin?
Posted: at 4-04-2011 05:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Peter_Ade at 4-04-2011 05:48 PM (14 years ago)
(m)
ummm
Posted: at 4-04-2011 05:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 4-04-2011 05:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:46 PM
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:41 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:34 PM
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:31 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:16 PM
wallas u no well.. all this song na for me abi?
i c say as u c me ur body don dey do u miniwana
no wori i carry my koliwater come
we go soon meet 4 nkoro way
u knw na....
 Grin Grin Grin

bad pikin
this pet name sweet well well ooo
e dey scatter my dada
 Grin

meet me for BOUNGAVILLA>>
i don go
copy
control
over
and
out!!!
Posted: at 4-04-2011 05:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-04-2011 05:57 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:53 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:46 PM
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:41 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:34 PM
Quote from: wallas on  4-04-2011 05:31 PM
Quote from: sophiebaby on  4-04-2011 05:16 PM
wallas u no well.. all this song na for me abi?
i c say as u c me ur body don dey do u miniwana
no wori i carry my koliwater come
we go soon meet 4 nkoro way
u knw na....
 Grin Grin Grin

bad pikin
this pet name sweet well well ooo
e dey scatter my dada
 Grin

meet me for BOUNGAVILLA>>
i don go
copy
control
over
and
out!!!

later

Posted: at 4-04-2011 05:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 4-04-2011 06:00 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on  4-04-2011 04:48 PM
Quote from: kebella on  4-04-2011 04:37 PM
Quote from: blessedme on  4-04-2011 04:01 PM
ow sweet wat is KB Huh? Huh? can an over size cloth fit u well Huh?

if i can wear it why not Grin Grin Grin
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked i pass u big time
Grin Grin Grin

Posted: at 4-04-2011 06:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 4-04-2011 06:01 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on  4-04-2011 04:42 PM
Quote from: blessedme on  4-04-2011 04:31 PM
Quote from: dirtykid on  4-04-2011 04:22 PM
Hmmm that yr experience must be beary beary sweetbitter @Ble Ble
this one na bitter experiences oo


But it was sweetening you that time beary beary much, I mean all his Boxing muscles both up and down below the belt  Grin Grin

yu dey mind her after eat n' clean mouth  Huh? she come dey disturb evry bodi 4 hie Huh? Huh? Huh?

Posted: at 4-04-2011 06:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 4-04-2011 06:07 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on  4-04-2011 05:43 PM
Quote from: moniconyez on  4-04-2011 05:42 PM
ble ble .

sobeit and dirtykid go finish you here today. no be you cause am ? Grin

lol..na chichi i refer my comment to,not ble ble..

bia watin chichi do u kwanu
Posted: at 4-04-2011 06:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 4-04-2011 06:09 PM (14 years ago)
(m)
heheheh
Posted: at 4-04-2011 06:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 4-04-2011 06:32 PM (14 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?

Posted: at 4-04-2011 06:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 4-04-2011 06:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  4-04-2011 04:57 PM
Quote from: chiglamour4u on  4-04-2011 04:54 PM
Quote from: Kennee on  4-04-2011 04:25 PM
Quote from: chiglamour4u on  4-04-2011 04:15 PM
bad children from a good parents huh

No Mind Dem my Dear  Smiley

i no mind them atall and i go report them to their mum  Grin
Grin Grin Grin see good children naaa

Yu know na  Smiley

Posted: at 4-04-2011 06:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Beauti4 at 4-04-2011 06:42 PM (14 years ago)
(f)
kjfkasj akmfkajfh kaflja fkalfi alkfjla
Posted: at 4-04-2011 06:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 4-04-2011 06:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Beauti4 on  4-04-2011 06:42 PM
kjfkasj akmfkajfh kaflja fkalfi alkfjla


Only me understand this lingo  Cheesy

Posted: at 4-04-2011 06:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 4-04-2011 06:52 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on  4-04-2011 06:47 PM
Quote from: Beauti4 on  4-04-2011 06:42 PM
kjfkasj akmfkajfh kaflja fkalfi alkfjla


Only me understand this lingo  Cheesy

na dirty language be dat dats y only u understand am. now translate mk i understand  Grin
Posted: at 4-04-2011 06:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 14 15 16 [17] 18 19 20 ... 27

Featured Discussions