See wetin wife do e Husband oooooo

Date: 04-04-2011 5:40 pm (13 years ago) | Author: felix omokere
[1] 2 3 4 ... 18
- at 4-04-2011 05:40 PM (13 years ago)
(f)
See wetin Wife do to her Husband wen no wnt hear, wen no wnt  sit down 4 one place, wen no see e wife alone.

Anyway na me giv the wife d ideal so dat d key go dey with am anytime d husband come home wen dem wnt sleep she go open am bt if d husband dey go work or anywhere she lock am.... cos sickness dey 4 ground ooooooooo

Abi hw una see am

[attachment deleted by admin]

Posted: at 4-04-2011 05:40 PM (13 years ago) | Upcoming
- felixomosexy at 4-04-2011 05:45 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  4-04-2011 05:42 PM
hehehehehehehehehehehehehehehehehehheh
hehehehehehehehehihihihihihihihihihuhuhuhuhuhuhuhahahahahaa

na why u dey shout na security
Posted: at 4-04-2011 05:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 5-04-2011 11:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  4-04-2011 05:50 PM
i laf so tey hungry come dey catch me
nawoooooooooooooooo na security be d best oooo
Posted: at 5-04-2011 11:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- frenzeecool_08 at 5-04-2011 11:56 AM (13 years ago)
(m)
@poster I dey fear una oo. so u dis wicked
Posted: at 5-04-2011 11:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 5-04-2011 11:57 AM (13 years ago)
wahala dey oooooooooo
Posted: at 5-04-2011 11:57 AM (13 years ago) |
Reply
- felixomosexy at 5-04-2011 01:30 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: frenzeecool_08 on  5-04-2011 11:56 AM
@poster I dey fear una oo. so u dis wicked
why nowooooooooooooooooo
Posted: at 5-04-2011 01:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 5-04-2011 01:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  5-04-2011 11:57 AM
wahala dey oooooooooo
4 whreeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Posted: at 5-04-2011 01:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 5-04-2011 01:35 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u blame d woman Huh?
Posted: at 5-04-2011 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 5-04-2011 01:38 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin na im good 4 am... no more waka abt Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-04-2011 01:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 5-04-2011 01:39 PM (13 years ago)
na so i go lock you Grin Grin Grin
Posted: at 5-04-2011 01:39 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 5-04-2011 01:40 PM (13 years ago)
(m)
If conji catch dat man 2 much,dat padlock go break at once

Posted: at 5-04-2011 01:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 5-04-2011 01:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  5-04-2011 01:39 PM
na so i go lock you Grin Grin Grin
wait make i come lock Cheesy
Posted: at 5-04-2011 01:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 5-04-2011 01:43 PM (13 years ago)
(f)
Lock u Cheesy
Posted: at 5-04-2011 01:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 5-04-2011 01:45 PM (13 years ago)
Quote from: lanudja on  5-04-2011 01:42 PM
Quote from: emejuru on  5-04-2011 01:39 PM
na so i go lock you Grin Grin Grin
wait make i come lock Cheesy

your own go be 7 cover ,
and 21 keys  Grin Grin Grin
Posted: at 5-04-2011 01:45 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 5-04-2011 01:49 PM (13 years ago)
(f)
Ur own go come be 77 cover wit 221 key make i see hw u go take waka abt...
Posted: at 5-04-2011 01:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 5-04-2011 01:50 PM (13 years ago)
hehehe see yeye
Posted: at 5-04-2011 01:50 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 5-04-2011 01:59 PM (13 years ago)
(f)
Mr yeye Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-04-2011 01:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 5-04-2011 02:03 PM (13 years ago)
(m)
@felix:.... shebi you don come back abi... na man matter you go carry for head... Angry
Posted: at 5-04-2011 02:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 5-04-2011 02:05 PM (13 years ago)
(f)
How d man matter dey do u? Grin
Posted: at 5-04-2011 02:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 5-04-2011 02:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on  5-04-2011 02:05 PM
How d man matter dey do u? Grin
you resemble person wey go fit do her man this kin of tin... Sad
Posted: at 5-04-2011 02:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 18