See wetin wife do e Husband oooooo (Page 4)

Date: 04-04-2011 5:40 pm (14 years ago) | Author: felix omokere
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 18
- Deffney at 5-04-2011 06:04 PM (14 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

see u wan me die...make u collect all my assets
baddest grand pa!!!!!

Posted: at 5-04-2011 06:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 5-04-2011 06:05 PM (14 years ago)
heheheheeh
Posted: at 5-04-2011 06:05 PM (14 years ago) |
Reply
- terryworld at 5-04-2011 06:21 PM (14 years ago)
(m)
Na who u prepare casket 4?
U dey craze oo

Posted: at 5-04-2011 06:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-04-2011 08:10 PM (14 years ago)
(m)
woo!!
if na me, i go meet welder or panelbeater to open that rubbish thing

which kind yeye be that
una no go let the man thing function? Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 5-04-2011 08:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 5-04-2011 08:14 PM (14 years ago)
Quote from: terryworld on  5-04-2011 06:21 PM
Na who u prepare casket 4?
U dey craze oo

you don craze ni ,
na for two of you,
 Grin Grin
Posted: at 5-04-2011 08:14 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 6-04-2011 06:55 AM (14 years ago)
(f)
oya sleep ur own casket na!

Posted: at 6-04-2011 06:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kessybee at 6-04-2011 08:27 AM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 6-04-2011 08:27 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 6-04-2011 08:40 AM (14 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 6-04-2011 08:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 6-04-2011 10:11 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:50 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:32 PM
man wicked plenty plenty Wink ...woman own na one quarter Cheesy

and na you start am and na you cas am,
 Angry Angry Angry and na you still dey do am Tongue
Grin Grin Grin
na the only sensible thing wey you don talk since i no you.... Grin
Posted: at 6-04-2011 10:11 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 6-04-2011 10:13 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on  5-04-2011 05:21 PM
Quote from: Kristiantus on  5-04-2011 02:03 PM
@felix:.... shebi you don come back abi... na man matter you go carry for head... Angry
i provoke come oooooooooooooooooo becos those men no be am at all
huh?...
which men no be am? Sad
shey no be say na we men... abi na another men you dey talk about so?.. Angry
Posted: at 6-04-2011 10:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:13 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:50 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:32 PM
man wicked plenty plenty Wink ...woman own na one quarter Cheesy

and na you start am and na you cas am,
 Angry Angry Angry and na you still dey do am Tongue
Man wey wicked plenty full every...
Posted: at 6-04-2011 11:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 6-04-2011 11:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:13 AM
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:50 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:32 PM
man wicked plenty plenty Wink ...woman own na one quarter Cheesy

and na you start am and na you cas am,
 Angry Angry Angry and na you still dey do am Tongue
Man wey wicked plenty full every...
abegiiiii..... Angry Angry Angry
Posted: at 6-04-2011 11:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:17 AM (14 years ago)
(f)
No worry jst dey beg dey go...nothin do u Grin
Posted: at 6-04-2011 11:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 6-04-2011 11:18 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:17 AM
No worry jst dey beg dey go...nothin do u Grin
you and felix... una two na same same... like say una fit live without men... Angry
Posted: at 6-04-2011 11:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 6-04-2011 11:21 AM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 6-04-2011 11:21 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:49 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  6-04-2011 11:18 AM
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:17 AM
No worry jst dey beg dey go...nothin do u Grin
you and felix... una two na same same... like say una fit live without men... Angry
Man fit live witout woman Huh?
Posted: at 6-04-2011 11:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:49 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on  6-04-2011 11:21 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Take an sofrt sofry make d eye no fall out oooo
Posted: at 6-04-2011 11:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 6-04-2011 11:53 AM (14 years ago)
(f)
 Wink Wink Wink

Posted: at 6-04-2011 11:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:58 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Wink
Posted: at 6-04-2011 11:58 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 6-04-2011 12:02 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 6-04-2011 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 18

Featured Discussions