LIVE CHICKEN PIE 4RM CHINA

Date: 07-04-2011 8:21 am (14 years ago) | Author: Jossy Donald
[1] 2 3 4 ... 6
- at 7-04-2011 08:21 AM (14 years ago)
(m)
There is a new chicken pie from China


Posted: at 7-04-2011 08:21 AM (14 years ago) | Hero
- kessybee at 7-04-2011 09:16 AM (14 years ago)
(f)
Jossy abeg u 1st taste am i dey come 4 back..
Posted: at 7-04-2011 09:16 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 09:26 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:16 AM
Jossy abeg u 1st taste am i dey come 4 back..

kessy I no dey eat chicken or pie, na 4u girls so come take 1 taste and I bet u go   like am

Posted: at 7-04-2011 09:26 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 7-04-2011 09:31 AM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheeeee... Grin
Posted: at 7-04-2011 09:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 7-04-2011 09:34 AM (14 years ago)
(f)
I prefer jossi-pie Grin Grin Grin Grin Grin Wink
Posted: at 7-04-2011 09:34 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 09:39 AM (14 years ago)
(f)
wow.............. na dat premature chicken dey tak do the pie.......
make una no chop oooooooo before una catch bird flu

Posted: at 7-04-2011 09:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 09:45 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:34 AM
I prefer jossi-pie Grin Grin Grin Grin Grin Wink

ok cum n have jossi-pie, u go chop tire.
I dey wait 4uooo

Note: if u dey come no wear undies even spaghetti or macaroni

Posted: at 7-04-2011 09:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 7-04-2011 09:48 AM (14 years ago)
(f)
U fit send am thru fax i go receive Cheesy am
Posted: at 7-04-2011 09:48 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 10:12 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:48 AM
U fit send am thru fax i go receive Cheesy am
U kno say e no fiy go thru fax naa

Posted: at 7-04-2011 10:12 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 10:13 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 7-04-2011 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 10:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:48 AM
U fit send am thru fax i go receive Cheesy am

I have an idea
I go dhl it 2 u but my worry b say u fit lost am

Posted: at 7-04-2011 10:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Omilim at 7-04-2011 10:25 AM (14 years ago)
(f)
which pie is this sort now??
Posted: at 7-04-2011 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 7-04-2011 10:27 AM (14 years ago)
(m)
you dey ask again... dem say na chick pie... its meant for ladies... Tongue Tongue Tongue
Posted: at 7-04-2011 10:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 7-04-2011 10:30 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 10:12 AM
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:48 AM
U fit send am thru fax i go receive Cheesy am
U kno say e no fiy go thru fax naa

Ok send am thru DHL
Posted: at 7-04-2011 10:30 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 10:34 AM (14 years ago)
(f)
i go help una deliver am

Posted: at 7-04-2011 10:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 10:43 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 10:30 AM
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 10:12 AM
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:48 AM
U fit send am thru fax i go receive Cheesy am
U kno say e no fiy go thru fax naa

Ok send am thru DHL

I kno say u go lost am if I send am

Posted: at 7-04-2011 10:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 10:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on  7-04-2011 10:34 AM
i go help una deliver am

U wan carry my pie go keep 4 ur self abi
I no send again

Posted: at 7-04-2011 10:44 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 10:58 AM (14 years ago)
(f)
i wan act as a link between the both of una
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-04-2011 10:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kessybee at 7-04-2011 11:04 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on  7-04-2011 10:34 AM
i go help una deliver am
Deliver wetin?
Posted: at 7-04-2011 11:04 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 11:19 AM (14 years ago)
(m)
@chicanorose: Nice person like u,
Na so  1 woman dey complain 2 her hubby say since d hubby travel she no dey put oil 4 her pan again, say she need d hubbypie make she keep wit her n take am dey greece any time she wants. D hubby cum send it via ups n d diplomat incharge of delivery happens 2 b lady like chicanorose. She come carry d hubbypie go keep 4 her houx dey use as she like. when she come tire 4 am she come dey rent am 2 oda ladies. Na so 1 lady rent n she no return am back again, they no even c d lady again. D thin come lost n uptill date even as d man return he no fit perform again. Then d woman go find anoda man.
So go luk 4 anoda person man u go lost im pie no b me. Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-04-2011 11:19 AM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 6

Featured Discussions