LIVE CHICKEN PIE 4RM CHINA (Page 4)

Date: 07-04-2011 8:21 am (14 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 [4] 5 6
- Riverniger1 at 9-04-2011 05:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Omilim on  7-04-2011 10:25 AM
which pie is this sort now??

river pie.............u want?? Grin Grin

Posted: at 9-04-2011 05:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-04-2011 06:04 PM (14 years ago)
Quote from: jossy4reall on  9-04-2011 03:28 PM
Quote from: emejuru on  9-04-2011 03:18 PM
Una still dey chop una yeye
live chicken pie?
yeye una weldon oooo Smiley

Aporoko dey worry u
Hw e dey do u sef? Huh?

Amebo,Aproko e no dey do me,
na you e dey do Shocked Shocked Shocked
Posted: at 9-04-2011 06:04 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 9-04-2011 06:19 PM (14 years ago)
(m)
Na olofofo dey do den

Posted: at 9-04-2011 06:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-04-2011 09:26 PM (14 years ago)
yes all of dem
Posted: at 9-04-2011 09:26 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 10-04-2011 05:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  9-04-2011 09:26 PM
yes all of dem

no dey count ur self out ooooooo
U follow join Grin Grin

Posted: at 10-04-2011 05:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-04-2011 05:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Eazyflow on 10-04-2011 02:05 AM
dis ppul no go kill person with laughter

Amin ase

U carry puff puff 4 mouth or u wan just bust ur mouth 4 nofin Huh? Huh?

Posted: at 10-04-2011 05:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 10-04-2011 06:37 PM (14 years ago)
Quote from: jossy4reall on 10-04-2011 05:22 PM
Quote from: emejuru on  9-04-2011 09:26 PM
yes all of dem

no dey count ur self out ooooooo
U follow join Grin Grin


na you i first count ,
you be number 1
Posted: at 10-04-2011 06:37 PM (14 years ago) |
Reply
- at 10-04-2011 06:39 PM (14 years ago)
Quote from: jossy4reall on 10-04-2011 05:27 PM
Quote from: Eazyflow on 10-04-2011 02:05 AM
dis ppul no go kill person with laughter

Amin ase

U carry puff puff 4 mouth or u wan just bust ur mouth 4 nofin Huh? Huh?

No ooo him no carry anything for mouth,
na so him mouth be Grin Grin Grin
Posted: at 10-04-2011 06:39 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 10-04-2011 07:23 PM (14 years ago)
(m)
Na im b say he get akpulakpula

Posted: at 10-04-2011 07:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-04-2011 07:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 10-04-2011 06:37 PM
Quote from: jossy4reall on 10-04-2011 05:22 PM
Quote from: emejuru on  9-04-2011 09:26 PM
yes all of dem

no dey count ur self out ooooooo
U follow join Grin Grin


na you i first count ,
you be number 1

den naa u b d number b4 1 naa

Posted: at 10-04-2011 07:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-04-2011 01:10 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  9-04-2011 10:10 AM
Quote from: Skypon2002 on  8-04-2011 12:25 AM
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 09:45 AM
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:34 AM
I prefer jossi-pie Grin Grin Grin Grin Grin Wink

ok cum n have jossi-pie, u go chop tire.
I dey wait 4uooo

Note: if u dey come no wear undies even spaghetti or macaroni

bad boi Grin Grin Grin

Wetin bad about d boy naa? Huh?

na u i dey tell
u be bad boi Grin Grin

Posted: at 15-04-2011 01:10 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-04-2011 01:11 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: onehardex on  9-04-2011 10:24 AM
dis na josspie Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin
i go like chop am ooooooo

Posted: at 15-04-2011 01:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- NjeziIyke at 15-04-2011 03:36 AM (14 years ago)
(m)
Dis 1 sef go pass 4 Chick Burger... ;)Jossy eh! OYO! Grin Grin
Posted: at 15-04-2011 03:36 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 15-04-2011 05:12 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 15-04-2011 01:10 AM
Quote from: jossy4reall on  9-04-2011 10:10 AM
Quote from: Skypon2002 on  8-04-2011 12:25 AM
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 09:45 AM
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:34 AM
I prefer jossi-pie Grin Grin Grin Grin Grin Wink

ok cum n have jossi-pie, u go chop tire.
I dey wait 4uooo

Note: if u dey come no wear undies even spaghetti or macaroni

bad boi Grin Grin Grin

Wetin bad about d boy naa? Huh?

na u i dey tell
u be bad boi Grin Grin


Touch me make I kno say na me u dey tell

Posted: at 15-04-2011 05:12 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 15-04-2011 05:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: NjeziIyke on 15-04-2011 03:36 AM
Dis 1 sef go pass 4 Chick Burger... ;)Jossy eh! OYO! Grin Grin

U want some, u will get some Wink

Posted: at 15-04-2011 05:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-04-2011 04:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 15-04-2011 01:11 AM
Quote from: onehardex on  9-04-2011 10:24 AM
dis na josspie Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin
i go like chop am ooooooo

make an order Grin

Posted: at 16-04-2011 04:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 16-04-2011 05:45 PM (14 years ago)
 Undecided
Posted: at 16-04-2011 05:45 PM (14 years ago) |
Reply
- at 16-04-2011 06:23 PM (14 years ago)
for
Posted: at 16-04-2011 06:23 PM (14 years ago) |
Reply
- at 16-04-2011 06:28 PM (14 years ago)
ok
Posted: at 16-04-2011 06:28 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 19-04-2011 03:05 PM (14 years ago)
(m)
Stephen and Emejuru e be like say una need Live Chicken pie to quench dis una yeye Grin

Posted: at 19-04-2011 03:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6

Featured Discussions