Posted: at | |
Quote from: kessybee on 7-04-2011 11:04 AM Quote from: chicanorose on 7-04-2011 10:34 AM i go help una deliver am Deliver wetin?Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Chicken pie from China?.... No thank you. That can make you sick or kill you DEAD! dan fulani
| |||||
hmmmmmm! Spoilt pikins Reply![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 11:19 AM @chicanorose: Nice person like u, Na so 1 woman dey complain 2 her hubby say since d hubby travel she no dey put oil 4 her pan again, say she need d hubbypie make she keep wit her n take am dey greece any time she wants. D hubby cum send it via ups n d diplomat incharge of delivery happens 2 b lady like chicanorose. She come carry d hubbypie go keep 4 her houx dey use as she like. when she come tire 4 am she come dey rent am 2 oda ladies. Na so 1 lady rent n she no return am back again, they no even c d lady again. D thin come lost n uptill date even as d man return he no fit perform again. Then d woman go find anoda man. So go luk 4 anoda person man u go lost im pie no b me. ![]() ![]() ![]() ![]() Hahahahahahhehehehehehhuhuhuhuhu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 7-04-2011 11:28 AM hmmmmmm! Spoilt pikins ![]() Who b d pikins here I hope say u no dey refer 2 me ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Kessy abeg marry me make I buy u d car we pass Chicanorose own ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 12:08 PM Kessy abeg marry me make I buy u d car we pass Chicanorose own ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() jealousy kessy look like ur class? ![]() ![]() ![]() even the truck wey i first get, u no fit buy am I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: kessybee on 7-04-2011 11:04 AM Quote from: chicanorose on 7-04-2011 10:34 AM i go help una deliver am Deliver wetin?I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 11:19 AM @chicanorose: Nice person like u, Na so 1 woman dey complain 2 her hubby say since d hubby travel she no dey put oil 4 her pan again, say she need d hubbypie make she keep wit her n take am dey greece any time she wants. D hubby cum send it via ups n d diplomat incharge of delivery happens 2 b lady like chicanorose. She come carry d hubbypie go keep 4 her houx dey use as she like. when she come tire 4 am she come dey rent am 2 oda ladies. Na so 1 lady rent n she no return am back again, they no even c d lady again. D thin come lost n uptill date even as d man return he no fit perform again. Then d woman go find anoda man. So go luk 4 anoda person man u go lost im pie no b me. ![]() ![]() ![]() ![]() see u!!!!!!!!! u fink say i dey colombi people property like uuuuuuuuuu I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 11:51 AM Quote from: Sheree on 7-04-2011 11:28 AM hmmmmmm! Spoilt pikins ![]() Who b d pikins here I hope say u no dey refer 2 me ![]() see question o ![]() una know na ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 7-04-2011 12:32 PM Quote from: jossy4reall on 7-04-2011 11:51 AM Quote from: Sheree on 7-04-2011 11:28 AM hmmmmmm! Spoilt pikins ![]() Who b d pikins here I hope say u no dey refer 2 me ![]() see question o ![]() una know na ![]() u kno wetin MECHIE ONU GI !!!!!!!!!!!!!! EKWUKWANA OZO Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Dan_Fulani on 7-04-2011 11:26 AM Chicken pie from China?.... No thank you. That can make you sick or kill you DEAD! dan fulani If no eat, oda pple go eat u dey fear death? weda u eat or not one ofcuz u must die and d pple wey eat am fit no die by den But its better 4 u 2 so u fit say na im kill u ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
@ jossy same to u oooooooooo Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 7-04-2011 01:04 PM @ jossy same to u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() Sheree dat 1 is ur package not meant 2 b shared wit any body so find sumtin better 2 wish me. ![]() ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: kessybee on 7-04-2011 09:34 AM I prefer jossi-pie no be when jossi come now u go run. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: RareJewel18 on 7-04-2011 02:47 PM Quote from: kessybee on 7-04-2011 09:34 AM I prefer jossi-pie no be when jossi come now u go run.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() She don dey run already Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
@Jossy, No thanks am not hungry!! ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: Fashalyn on 7-04-2011 05:09 PM @Jossy, No thanks am not hungry!! U will still need me when u are hungry Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)