Dumb Blondes... (Page 5)

Date: 20-04-2011 2:59 pm (14 years ago) | Author: Amaka Amakor
1 2 3 4 [5]
- Amakah at 28-04-2011 03:01 PM (14 years ago)
(f)
Oga Solid, help me ask ram oh!  Shocked
Posted: at 28-04-2011 03:01 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 28-04-2011 03:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 09:33 AM
Daff, na Emejuru and Stephen be our first graduates... dem don finish their masters. na phd dem dey so...  e be like say dem be ur classmate oh???... chei, den Solid and Facebook dey do their masters... me i jus matriculate last week... Grin Grin Grin


abegiiiiii count me out  ooooo
i no know any thing about yeye
Posted: at 28-04-2011 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 03:26 PM (14 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 28-04-2011 03:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmagency9 at 28-04-2011 05:05 PM (14 years ago)
(m)
Emejuru is here the master oof the greatest yeye of all time. Abeg make me vamus from ya before the thing go reach my side

Posted: at 28-04-2011 05:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 05:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 28-04-2011 05:13 PM
Quote
i be gud student na... bt  i no go too yeye like Stephen... dat guy na F9 candidate... Lips Sealed
amakah ya yudgement day dey come

Chei Stephen don catch me oh!!!
but abeg wait oh! which yudgement dai? na u go mark d scripts? if not na everybody go fail too oh!
Posted: at 28-04-2011 05:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 28-04-2011 05:35 PM (14 years ago)
Quote from: stephen153 on 28-04-2011 05:13 PM
Quote
i be gud student na... bt  i no go too yeye like Stephen... dat guy na F9 candidate... Lips Sealed
amakah ya yudgement day dey come

hehehe tell ram ,
Posted: at 28-04-2011 05:35 PM (14 years ago) |
Reply
- Emmagency9 at 28-04-2011 06:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 28-04-2011 05:35 PM
Quote from: stephen153 on 28-04-2011 05:13 PM
Quote
i be gud student na... bt  i no go too yeye like Stephen... dat guy na F9 candidate... Lips Sealed
amakah ya yudgement day dey come

hehehe tell ram ,

tell malu

Posted: at 28-04-2011 06:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 06:31 PM (14 years ago)
(f)
e be like say emmagency9 no like Emejuju... Shocked Shocked Shocked #justsaying#
Posted: at 28-04-2011 06:31 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 2-05-2011 11:19 AM (14 years ago)
hehehehe that one concern ram
Posted: at 2-05-2011 11:19 AM (14 years ago) |
Reply
- solid_solid at 2-05-2011 11:58 AM (14 years ago)
(m)
yeyeye just dey smell here like
Posted: at 2-05-2011 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 2-05-2011 12:12 PM (14 years ago)
for ya side
Posted: at 2-05-2011 12:12 PM (14 years ago) |
Reply
- onehardex at 2-05-2011 12:23 PM (14 years ago)
(m)
and ya side
Posted: at 2-05-2011 12:23 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 2-05-2011 06:33 PM (14 years ago)
no na ya side
Posted: at 2-05-2011 06:33 PM (14 years ago) |
Reply
- KINGJHOE at 3-05-2011 10:32 AM (14 years ago)
(m)
MOANING
Posted: at 3-05-2011 10:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 3-05-2011 10:52 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on  2-05-2011 11:58 AM
yeyeye just dey smell here like

Solid wetin concern u wit yeye? why u dey wer yeye dey small???
Posted: at 3-05-2011 10:52 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions