lanudja at 29-04-2011 04:50 PM (14 years ago) (f) Reply |
u sure?    ?
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-04-2011 04:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 29-04-2011 04:53 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 29-04-2011 04:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 29-04-2011 04:54 PM (14 years ago) (f) Yes ooo... so, u crack ur brain bring all dis thing come out? Posted: at 29-04-2011 04:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
 yes na abi u no do all this when u be small pikin?  
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-04-2011 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 29-04-2011 05:00 PM (14 years ago) (f) i dey forgot ooooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 29-04-2011 05:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 29-04-2011 05:04 PM (14 years ago) (f) @chi off cos i do am remain sef Posted: at 29-04-2011 05:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmagency9 at 29-04-2011 05:30 PM (14 years ago) (m) @poster: wait oooooooo na me u dey ask
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 29-04-2011 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-04-2011 05:52 PM (14 years ago) (m) u drive keke and tyre and construct kpangolo motor? u chop kwili - kwili and aki hausa? u lick babadudu and sisi kpelenge? i remember those days whem men were boys
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-04-2011 05:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok .... Posted: at 29-04-2011 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmagency9 at 29-04-2011 06:03 PM (14 years ago) (m) u drive keke and tyre and construct kpangolo motor? u chop kwili - kwili and aki hausa? u lick babadudu and sisi kpelenge? i remember those days whem men were boys  hehe for sure
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 29-04-2011 06:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-04-2011 06:09 PM (14 years ago) (m) my guy, ur head dey there joooo  u really play for small
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-04-2011 06:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmagency9 at 29-04-2011 06:31 PM (14 years ago) (m) I even do Bambiala Give me money
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 29-04-2011 06:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 29-04-2011 07:09 PM (14 years ago) cheii kolo dem Posted: at 29-04-2011 07:09 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 29-04-2011 11:41 PM (14 years ago) (m) i dey forgot ooooooooooo
you no get brain at all Posted: at 29-04-2011 11:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 30-04-2011 06:51 AM (14 years ago) (f) hehehehe and you? wia u brain? in ur stomach?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 30-04-2011 06:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-04-2011 08:02 AM (14 years ago) (m) I even do Bambiala Give me money exactly!!!!!!!!!! and.... mu ten, mu ten ten, mu ten.......u remenber that one?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-04-2011 08:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i wish say i fit become pikin again........... kai i really miss those good days
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 30-04-2011 01:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-04-2011 02:16 PM (14 years ago) (m) u be small pikin nah! abi u think say u don big? no be u wey i see? wey u wear pant dey play ten ten
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-04-2011 02:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 30-04-2011 02:19 PM (14 years ago) Posted: at 30-04-2011 02:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |