dis guy too yeye... Kris u neva stop dis ur habit? abeg no carry yeye go for the woman shop oh!

Posted: at | |
Quote from: Amakah on 28-04-2011 12:00 PM Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 11:57 AM i dey come oooo... make i check whether the woman wey dey sell palm-wine don open shop... dis guy too yeye... Kris u neva stop dis ur habit? abeg no carry yeye go for the woman shop oh! ![]()
| |||||
@ jossy no be only ur hand, ure leg go soon follow fall ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 12:42 PM @ jossy no be only ur hand, ure leg go soon follow fall huh? ![]() wetin you dey find go him leg side?... ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no no oooooooooo I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
this girl ehnnn... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
this man again Reply![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
new born yeye poster Replydon arrive,cheii see flowing yeye ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 11:53 AM Quote from: brightossy on 28-04-2011 11:52 AM So kris, Na stick we go use replace ur spinal cord abi? ![]() ![]() ![]() you dey mad ooo... ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 28-04-2011 01:11 PM new born yeye poster after so many months here, sum people never still sabi how to talk... strange... don arrive,cheii see flowing yeye ![]() ![]()
| |||||
Ok Reply
| |||||
this bad pikin wey full here .... kaiii na so so bad things una dey do when una dey small... Replynon of una dey go sunday school that time abi ..... abeg make una no corrupt my babe here oooo
| |||||
Quote from: solid_solid on 28-04-2011 02:07 PM this bad pikin wey full here .... kaiii na so so bad things una dey do when una dey small... non of una dey go sunday school that time abi ..... abeg make una no corrupt my babe here oooo Solid get babe for hai... ![]() ![]() ![]()
| |||||
abi u no know? Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 28-04-2011 01:11 PM new born yeye poster MR YEYE U DON SHOW?don arrive,cheii see flowing yeye ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
yeye dey sweet him like tombo Reply
| |||||
Deffney u dont understand dose blonds Replythey are sumfin else Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
just like you Reply
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 12:42 PM @ jossy no be only ur hand, ure leg go soon follow fall Bia if u try go my leg side I nogo mercy 4 uoooo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: emejuru on 28-04-2011 08:33 PM just like you C wat u have turned dis houx into wit dat ur yeyerism Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 10:57 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:55 AM AMU chinekeeeeeeeeeeeeeee jossy o ezioku? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this girl ehn... you go don't commit well well oo... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i know her very well...she don finish since yesterday..
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech