



Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:24 AM i did all this oooooooo including mojimojimo eeeeeeeeeee akara mo eeeeeeeeeee make i come yes (hide and seek) ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 28-04-2011 11:13 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:24 AM i did all this oooooooo including mojimojimo eeeeeeeeeee akara mo eeeeeeeeeee make i come yes (hide and seek) na now i know sey u be real kpakoooro. That time they cage me 4 our bungalow like agric fowl.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abegii... na only una get bungalow?.... that one wey you drop so, na dust... talk better thing jaree.. ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 10:57 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:55 AM AMU chinekeeeeeeeeeeeeeee jossy o ezioku? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this girl ehn... you go don't commit well well oo... ![]() na wetin i do na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 11:00 AM Quote from: jossy4reall on 28-04-2011 10:59 AM Kris ibidokwa nkwugheli, ife a na eme gi obidokwala ozo? jossy nwa-mama... nna ehn, e di too much oo.. e wu kaajard human being.... Jekwa gbalu ogu gi nwua ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Nofin do u ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ask me again...... Reply![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 11:16 AM Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 10:57 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:55 AM AMU chinekeeeeeeeeeeeeeee jossy o ezioku? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() this girl ehn... you go don't commit well well oo... ![]() na wetin i do na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 11:08 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 11:04 AM Quote from: stephen153 on 28-04-2011 10:55 AM hmmmmm so na all this yeye things u do when u small eh chicanorose anyway welecum back u wan tell me say u no do all this things abi, then u are a deprived NAIJA PIKIN u still need to go back and do all this if not u still be PREMA.................... ![]() chika, a ma piwaa ghi onu one day... ![]() obu ala? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: brightossy on 28-04-2011 11:13 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:24 AM i did all this oooooooo including mojimojimo eeeeeeeeeee akara mo eeeeeeeeeee make i come yes (hide and seek) na now i know sey u be real kpakoooro. That time they cage me 4 our bungalow like agric fowl.![]() ![]() ![]() ![]() i be real kpakororo and i no dey hide am at all............... u na premature u be I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 11:21 AM Quote from: brightossy on 28-04-2011 11:13 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:24 AM i did all this oooooooo including mojimojimo eeeeeeeeeee akara mo eeeeeeeeeee make i come yes (hide and seek) na now i know sey u be real kpakoooro. That time they cage me 4 our bungalow like agric fowl.![]() ![]() ![]() ![]() i be real kpakororo and i no dey hide am at all............... u na premature u be ![]()
| |||||
Bia kris, i no talk 2 u b4 i break ur spinal cord if u get any. Reply
| |||||
hehehehehehehehehe funny! ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 28-04-2011 11:29 AM Bia kris, i no talk 2 u b4 i break ur spinal cord if u get any. spinal cord... that one, dem dey replace am now... na small thing... talk another tin jorr.. ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:55 AM AMU chinekeeeeeeeeeeeeeee jossy o ezioku? ![]() ![]() ![]() U no even shape ur mouth sef, C as u just wide ur mouth dey ask question like say amu no dey 4 ur family Ngwa bia ka mu na gi banye nime ulo ga lele onye ga agba oso ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
abeg we no need spinal cord injury for here oooooooooooo Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-04-2011 11:34 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:55 AM AMU chinekeeeeeeeeeeeeeee jossy o ezioku? ![]() ![]() ![]() U no even shape ur mouth sef, C as u just wide ur mouth dey ask question like say amu no dey 4 ur family Ngwa bia ka mu na gi banye nime ulo ga lele onye ga agba oso ![]() ![]() lie nmirin si there ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 11:35 AM abeg we no need spinal cord injury for here oooooooooooo meaning say make we no dey fight for here again abi wetin?... nne, just let us be... spinal cord dey replaceable... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
no wahala now....make i call spinal doctor!!! Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kristaintus u for don tell us say u be artificial being na I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Deffney on 28-04-2011 11:45 AM no wahala now....make i call spinal doctor!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 11:47 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kristaintus u for don tell us say u be artificial being na ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest