Posted: at | |
| |||||
oya make u dey go psycha nah Replywetin u dey do for here? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
he wan scatter his madness here oooo ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
make him scatter am dey go their house oooo Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
kolo case Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
some people just dey use style style de talk wetin dem do for small pikin Reply
| |||||
yes na abi u no cook sand wen u small? Reply![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Sis. i do some sha... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
ehe now u come jare ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: glossyeng on 12-05-2011 03:59 PM some people just dey use style style de talk wetin dem do for small pikin see this one oooou no do am when u small? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: chicanorose on 12-05-2011 04:32 PM yes na abi u no cook sand wen u small? ![]() ![]() ![]() ![]() no mind am, she dey come dey claim eyoo for here pako pikin like her ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 12-05-2011 04:53 PM Sis. i do some sha... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() that time, na fumi be our mama, she dey cook sand soup for us ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 02:44 AM oya make u dey go psycha nah wetin u dey do for here? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i dey wait for you because you go soon mad your own ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok dey wait for me make ur own madness dey increase Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na you sabi....OBOI, I HOLLA YOUR NUMBER YESTERDAY BUY SEEMS LIKE THE NETWORK BAD. ReplyHOW THINGS NA?
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 12-05-2011 04:53 PM Sis. i do some sha... who be sis?... na chika be her name... no dey call am namez wey go come dey make her head swell up... ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)