no do make kessy enter here and see us in bad condition
Posted: at | |
no do make kessy enter here and see us in bad condition
| |||||
see this anupam.... abegi, fakerz don plenty for this our room... e don reach time wey we go drive sum people comot from this room... Reply![]()
| |||||
yeye just dey sweet u like tombo ... Replyu need nunu milk for proper growth
| |||||
cheii you like tombo well well, Replyam sure you go give anything away for just one pelebe of tombo ![]()
| |||||
Quote from: solid_solid on 16-05-2011 05:21 PM deffney - deffney - deffney .... this una hailing don dey pass ban-dry
| |||||
Quote from: kenolis on 14-05-2011 01:30 AM Quote from: brightossy on 13-05-2011 05:11 PM Sorry i no know. weting you know? you fit know anything with this your head? ![]() ![]() ![]() as him head big, him brain also big......him go fit know something nah ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 14-05-2011 01:33 AM Quote from: Skypon2002 on 13-05-2011 07:48 PM Quote from: kenolis on 13-05-2011 02:05 AM na you sabi....OBOI, I HOLLA YOUR NUMBER YESTERDAY BUY SEEMS LIKE THE NETWORK BAD. HOW THINGS NA? mayb na network...... cos some other people dey tell me the same thing i dey fine oooo ![]() ![]() ![]() you sure sey you dey fine? if you need any help just holla me maybe i can take you to herbalist to cure you ok no wahala, if u need help, i will come and take u there ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: shawntyxl on 15-05-2011 07:22 PM Me being born in the netherlands I didnt do most of those things but you had my cracking at: If you did not sing "I be winch I can fly, I be winch I can toush the skyyy" if u be winch, u cant touch me oooo, cos i am sky! ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 16-05-2011 11:28 AM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 05:58 PM Quote from: chicanorose on 10-05-2011 05:38 PM skypon i go start from u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() oya come nah, make we see if u no go carry belle go house ![]() ![]() bad boi .... how many people u don give belle? ![]() ![]() i never give anybody belle oooo Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 16-05-2011 11:28 AM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 05:58 PM Quote from: chicanorose on 10-05-2011 05:38 PM skypon i go start from u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() oya come nah, make we see if u no go carry belle go house ![]() ![]() bad boi .... how many people u don give belle? abi anybody tell u say i give am belle? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 11:33 AM Quote from: chicanorose on 16-05-2011 11:29 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 11:21 AM Quote from: chicanorose on 16-05-2011 11:18 AM OKIRI goodmorning you mad ni?... ![]() wetin now... ![]() kris no do am oooo u know say na only one biabia u get for ur armpit.... if u commot am, nothing go remain oo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: chicanorose on 16-05-2011 01:00 PM ooooooooo u remembered that song and ur mama come slap ur papa.......... oh God in heaven............... ok, ur mama slap ur papa? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 05:29 PM see this anupam.... abegi, fakerz don plenty for this our room... e don reach time wey we go drive sum people comot from this room... them really plenty wey them go drive commot ooo![]() starting from emejuru, kenolis, and ee be like say them go follow drive u join ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 16-05-2011 07:06 PM cheii you like tombo well well, am sure you go give anything away for just one pelebe of tombo ![]() him dey go for mama kafaya shop nah! na him customer be that ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 16-05-2011 02:08 PM were this one from come kwa? see face like okproko u neva c me b4...ds is fyn boi no pimple. ![]()
| |||||
![]() ![]() fyn boy 4 pimples ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
wetin dat babe dey talk? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 10:24 AM ![]() ![]() fyn boy 4 pimples ![]() u wan dey yarb me ur personal person. WHY ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 08:49 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 11:33 AM Quote from: chicanorose on 16-05-2011 11:29 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 11:21 AM Quote from: chicanorose on 16-05-2011 11:18 AM OKIRI goodmorning you mad ni?... ![]() wetin now... ![]() kris no do am oooo u know say na only one biabia u get for ur armpit.... if u commot am, nothing go remain oo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 09:01 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 05:29 PM see this anupam.... abegi, fakerz don plenty for this our room... e don reach time wey we go drive sum people comot from this room... them really plenty wey them go drive commot ooo![]() starting from emejuru, kenolis, and ee be like say them go follow drive u join ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you dey mad oo i swear, na you no just sabi say you dey mad. ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)