am sure you go give anything away
for just one pelebe of tombo

u go drink?
Posted: at | |
Quote from: emejuru on 16-05-2011 07:06 PM cheii you like tombo well well, am sure you go give anything away for just one pelebe of tombo ![]() u go drink?
| |||||
na unto shayo level ni ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 10:50 AM who dey quote you? the technology native docto ![]() see, na all man for himself ooo... talk your own, make i talk my own... nothing megaa.. obodo wu iron o, if you don't no that...
| |||||
boo Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
boo Reply![]()
| |||||
Quote from: kewado on 17-05-2011 10:33 AM wetin dat babe dey talk? ![]() ![]() ![]() she dey tell us say she be real pako pikin..... she too pako well well.... ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: olooworlay on 17-05-2011 10:54 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 10:24 AM ![]() ![]() fyn boy 4 pimples ![]() u wan dey yarb me ur personal person. WHY ![]() ![]() ![]() ![]() na joke nah....... oya no vex u hear? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 17-05-2011 11:14 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 08:49 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 11:33 AM Quote from: chicanorose on 16-05-2011 11:29 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 11:21 AM Quote from: chicanorose on 16-05-2011 11:18 AM OKIRI goodmorning you mad ni?... ![]() wetin now... ![]() kris no do am oooo u know say na only one biabia u get for ur armpit.... if u commot am, nothing go remain oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na sorry, i just dey sorry for u.. make all the biabia wey dey there no commot finish ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 17-05-2011 11:15 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 09:01 AM Quote from: Kristiantus on 16-05-2011 05:29 PM see this anupam.... abegi, fakerz don plenty for this our room... e don reach time wey we go drive sum people comot from this room... them really plenty wey them go drive commot ooo![]() starting from emejuru, kenolis, and ee be like say them go follow drive u join ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you dey mad oo i swear, na you no just sabi say you dey mad. ![]() na yesterday i mad, but now i dey well ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 04:32 PM Quote from: olooworlay on 17-05-2011 10:54 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 10:24 AM ![]() ![]() fyn boy 4 pimples ![]() u wan dey yarb me ur personal person. WHY ![]() ![]() ![]() ![]() na joke nah....... oya no vex u hear? ![]() ![]() you for know beg him, him for face book that your hippo face ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 08:47 AM Quote from: solid_solid on 16-05-2011 11:28 AM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 05:58 PM Quote from: chicanorose on 10-05-2011 05:38 PM skypon i go start from u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() oya come nah, make we see if u no go carry belle go house ![]() ![]() bad boi .... how many people u don give belle? abi anybody tell u say i give am belle? ![]() ![]() ![]() yes, na wetin you tell me na i tell am...you and 2face i no know who give belle pass ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 17-05-2011 04:36 PM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 04:32 PM Quote from: olooworlay on 17-05-2011 10:54 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 10:24 AM ![]() ![]() fyn boy 4 pimples ![]() u wan dey yarb me ur personal person. WHY ![]() ![]() ![]() ![]() na joke nah....... oya no vex u hear? ![]() ![]() you for know beg him, him for face book that your hippo face ![]() him no fit do am nah him know that one ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 17-05-2011 05:16 PM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 08:47 AM Quote from: solid_solid on 16-05-2011 11:28 AM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 05:58 PM Quote from: chicanorose on 10-05-2011 05:38 PM skypon i go start from u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() oya come nah, make we see if u no go carry belle go house ![]() ![]() bad boi .... how many people u don give belle? abi anybody tell u say i give am belle? ![]() ![]() ![]() yes, na wetin you tell me na i tell am...you and 2face i no know who give belle pass ![]() commot for here jare make i see road ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
boo Reply![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 06:37 PM Quote from: kenolis on 17-05-2011 05:16 PM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 08:47 AM Quote from: solid_solid on 16-05-2011 11:28 AM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 05:58 PM Quote from: chicanorose on 10-05-2011 05:38 PM skypon i go start from u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() oya come nah, make we see if u no go carry belle go house ![]() ![]() bad boi .... how many people u don give belle? abi anybody tell u say i give am belle? ![]() ![]() ![]() yes, na wetin you tell me na i tell am...you and 2face i no know who give belle pass ![]() commot for here jare make i see road ![]() ![]() ![]() ![]() IF TO SEY I DEY MAD, I FOR DO BOO FOR YOU NOW ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
chaiiii na wa ooo ReplyTHE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 18-05-2011 02:11 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 06:37 PM Quote from: kenolis on 17-05-2011 05:16 PM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 08:47 AM Quote from: solid_solid on 16-05-2011 11:28 AM Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 05:58 PM Quote from: chicanorose on 10-05-2011 05:38 PM skypon i go start from u oooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() oya come nah, make we see if u no go carry belle go house ![]() ![]() bad boi .... how many people u don give belle? abi anybody tell u say i give am belle? ![]() ![]() ![]() yes, na wetin you tell me na i tell am...you and 2face i no know who give belle pass ![]() commot for here jare make i see road ![]() ![]() ![]() ![]() IF TO SEY I DEY MAD, I FOR DO BOO FOR YOU NOW ![]() ![]() ![]() ![]() so u no know say u dey mad? huh! that one na double madness oo better go for cure b4 ee turn to tripple madness ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 04:32 PM Quote from: olooworlay on 17-05-2011 10:54 AM Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 10:24 AM ![]() ![]() fyn boy 4 pimples ![]() u wan dey yarb me ur personal person. WHY ![]() ![]() ![]() ![]() na joke nah....... oya no vex u hear? ![]() ![]() na u try pass...oya chop knuckle ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech