Skypon2002 at 18-05-2011 02:07 PM (13 years ago) (m) abeg no bring dibia here ooo
i no need to bring am him go come by him self............... hehehehe ..... abeg make i get ready .... to zoom off?  u dey fear make him no use ur head do juju?  fear who? .... he don try me and confirm say i pass am na oh! u self be juju man? taaa God is my strength huh u know say if carpenter do mistake, him go say na style him do so, u don dey call God nah abi? u better talk true oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 02:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 style na style
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 02:20 PM (13 years ago) (m) na who dey look for me?...  na chicanorose ooo she dey yab u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 02:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na who dey look for me?...  na chicanorose ooo she dey yab u  abegi, i bin think say na better tin una dey call me for sef... Posted: at 18-05-2011 02:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
wat is yab
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg no bring dibia here ooo
i no need to bring am him go come by him self............... hehehehe ..... abeg make i get ready .... to zoom off?  u dey fear make him no use ur head do juju?  fear who? .... he don try me and confirm say i pass am na oh! u self be juju man? taaa God is my strength huh u know say if carpenter do mistake, him go say na style him do so, u don dey call God nah abi? u better talk true oo  which carpenter? .... Posted: at 18-05-2011 02:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wat is yab
yab na when i tell you say "you short like maltex bottle"... Posted: at 18-05-2011 02:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
busy body who ask u and u black like back of pot
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 18-05-2011 02:52 PM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 18-05-2011 02:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 02:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 02:57 PM (13 years ago) (m) na who dey look for me?...  na chicanorose ooo she dey yab u  abegi, i bin think say na better tin una dey call me for sef...  see person wey i dey fight for oo next time i go follow yab u join
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 02:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 02:58 PM (13 years ago) (m) wat is yab
yab is what igbo people call mkpalie
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 02:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 03:00 PM (13 years ago) (m) abeg no bring dibia here ooo
i no need to bring am him go come by him self............... hehehehe ..... abeg make i get ready .... to zoom off?  u dey fear make him no use ur head do juju?  fear who? .... he don try me and confirm say i pass am na oh! u self be juju man? taaa God is my strength huh u know say if carpenter do mistake, him go say na style him do so, u don dey call God nah abi? u better talk true oo  which carpenter? .... na example i dey give u nah!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 03:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) wat is yab
yab na when i tell you say "you short like maltex bottle"...  olden days yabbing
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 03:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wat is yab
yab is what igbo people call mkpalie  i see
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 03:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok Posted: at 18-05-2011 03:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 18-05-2011 03:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 18-05-2011 03:45 PM (13 years ago) (m) wat is yab
yab is what igbo people call mkpalie  i see ok, u dey see with ur ear abi?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 18-05-2011 03:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok Posted: at 18-05-2011 04:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |