KINGJHOE at 10-05-2011 01:11 PM (13 years ago) (m) PAST & PRESENT NATIVE DOCTORS EMERITUS MEMBERS(B.SC,OBT,NTA,PDP,CDC,STD.GCON, FCT) Posted: at 10-05-2011 01:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 12-05-2011 03:40 AM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-05-2011 03:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 12-05-2011 01:10 PM (13 years ago) Posted: at 12-05-2011 01:10 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 12-05-2011 03:06 PM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-05-2011 03:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Amakah at 12-05-2011 05:17 PM (13 years ago) (f) so since i leave una, u still dey open tongue abi??? Posted: at 12-05-2011 05:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 05:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 05:34 PM (13 years ago) (m) wetin u go do babalawo???
No nid 2 ask, na names of d suitors wey she dey find b dat, she won carry all dia pix do tumbo tumbo 2 know whic one she go choose. we dey watch am, leave am Posted: at 12-05-2011 05:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 12-05-2011 05:35 PM (13 years ago) Boo Posted: at 12-05-2011 05:35 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 12-05-2011 05:47 PM (13 years ago) (f) wetin u go do babalawo???
No nid 2 ask, na names of d suitors wey she dey find b dat, she won carry all dia pix do tumbo tumbo 2 know whic one she go choose. we dey watch am, leave am from where abeg??? Posted: at 12-05-2011 05:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah at 12-05-2011 05:48 PM (13 years ago) (f) Emejuru... u still neva decide yet? Posted: at 12-05-2011 05:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 12-05-2011 05:52 PM (13 years ago) Emejuru... u still neva decide yet?
no tell anybody ooo, i go carry the drinks come soon, but where the elders dey, for Lag abi Villa  ? Posted: at 12-05-2011 05:52 PM (13 years ago) | | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 06:12 PM (13 years ago) (m) Amakah and Eme una see unasef, waito Amakah na u dey propose? Posted: at 12-05-2011 06:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 12-05-2011 06:15 PM (13 years ago) Amebo how call you? Posted: at 12-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 12-05-2011 06:22 PM (13 years ago) (f) Amakah and Eme una see unasef, waito Amakah na u dey propose?
Oga Prof... yes na me propose... na badt tin? Posted: at 12-05-2011 06:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah at 12-05-2011 06:25 PM (13 years ago) (f) Emejuju, Ndi Umunna dey Texas and Frankfurt, no be only Lagos... Posted: at 12-05-2011 06:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 12-05-2011 08:38 PM (13 years ago) Amakah and Eme una see unasef, waito Amakah na u dey propose?
Oga Prof... yes na me propose... na badt tin?  how you go sey na you propose , abi you wan to dey chop the gizzard for house ? take time make i no report you for umu ada . Posted: at 12-05-2011 08:38 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 12-05-2011 08:47 PM (13 years ago) Emejuju, Ndi Umunna dey Texas and Frankfurt, no be only Lagos...
Better then i go start from Frankfurt with beer plus e.t,c to Texas with whiskey plus e.t.c , then to Lagos with kia kia and e.t.c then villa the main place with nkwo elu(palm wine) plus e.t.c Posted: at 12-05-2011 08:47 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 13-05-2011 04:59 PM (13 years ago) (f) cheiii im drunk! hek hek hek hek
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-05-2011 04:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 13-05-2011 05:03 PM (13 years ago) (m) Manage go houx, no slip 4 road. Posted: at 13-05-2011 05:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 13-05-2011 05:24 PM (13 years ago) (f)  if i sleep for road just one minute someone go kidnap me ooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-05-2011 05:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |