Amakah at 28-04-2011 10:44 AM (13 years ago) (f) Amakah --- Fine Girl no pimples, no dimples. Deffney --- Oyinbo Senior Prefect.
Stephen153 --- Chief of Yaba Left Affairs
Emejuru --- Yeye Guru.
Kenolis --- Over sabi
Frayobkk --- Confusion; man dey toast ram.
Richy_Ex --- I rich before before, now i don poor.
Chen10000 --- Mr Lecturer.
Emmagency9 --- I fear but i no run.
Posted: at 28-04-2011 10:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
|
Amakah --- Fine Girl no pimples, no dimples.
Deffney --- Oyinbo Senior Prefect.
Stephen153 --- Chief of Yaba Left Affairs
Emejuru --- Yeye Guru.
Kenolis --- Over sabi
Frayobkk --- Confusion; man dey toast ram.
Richy_Ex --- I rich before before, now i don poor.
Chen10000 --- Mr Lecturer.
Emmagency9 --- I fear but i no run.
now now wey you move enter, na him you don begin distribute titles to people abi... abegii... me ma no understand this post at all... Posted: at 28-04-2011 10:45 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 10:55 AM (13 years ago) (f) Amakah --- Fine Girl no pimples, no dimples.
Deffney --- Oyinbo Senior Prefect.
Stephen153 --- Chief of Yaba Left Affairs
Emejuru --- Yeye Guru.
Kenolis --- Over sabi
Frayobkk --- Confusion; man dey toast ram.
Richy_Ex --- I rich before before, now i don poor.
Chen10000 --- Mr Lecturer.
Emmagency9 --- I fear but i no run.
now now wey you move enter, na him you don begin distribute titles to people abi... abegii... me ma no understand this post at all...  see me see wahala with babalawo oh! wetin naw??? Posted: at 28-04-2011 10:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah --- Fine Girl no pimples, no dimples.
Deffney --- Oyinbo Senior Prefect.
Stephen153 --- Chief of Yaba Left Affairs
Emejuru --- Yeye Guru.
Kenolis --- Over sabi
Frayobkk --- Confusion; man dey toast ram.
Richy_Ex --- I rich before before, now i don poor.
Chen10000 --- Mr Lecturer.
Emmagency9 --- I fear but i no run.
now now wey you move enter, na him you don begin distribute titles to people abi... abegii... me ma no understand this post at all...  see me see wahala with babalawo oh! wetin naw??? where you see wahala?... and by the way, na me you dey shout babalawo on top like that...  no just tempt me oo.. you hear.. no tempt me.. Posted: at 28-04-2011 10:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin b all dis namez for
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-04-2011 11:07 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 11:09 AM (13 years ago) (f) wetin u go do babalawo??? Posted: at 28-04-2011 11:09 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? Posted: at 28-04-2011 11:12 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 11:15 AM (13 years ago) (f) nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? bia onye dibia, kedu ife na fiotu n'ebe gi? biko rapu m aka o... m wukwa keziah, i ga abu nndoroziah! Posted: at 28-04-2011 11:15 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? bia onye dibia, kedu ife na fiotu n'ebe gi? biko rapu m aka o... m wukwa keziah, i ga abu nndoroziah!  i like that.... here: Posted: at 28-04-2011 11:22 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 28-04-2011 11:25 AM (13 years ago) (m) Amaka don mess here Posted: at 28-04-2011 11:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amakah na u try pass u really sabi them wella
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-04-2011 11:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huh?  see brightossy, make i no smell anything for here... Posted: at 28-04-2011 11:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
amakah na u try pass u really sabi them wella
meaning? Posted: at 28-04-2011 11:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 11:29 AM (13 years ago) (f) amakah na u try pass u really sabi them wella
Posted: at 28-04-2011 11:29 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 11:30 AM (13 years ago) (f) Amaka don mess here
see as u kip bumbum for dis ur pickshure like say u don mess sef... abeg make we no smell anytin oh... Posted: at 28-04-2011 11:30 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 11:32 AM (13 years ago) (f) nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? bia onye dibia, kedu ife na fiotu n'ebe gi? biko rapu m aka o... m wukwa keziah, i ga abu nndoroziah!  i like that.... here: i no go collect... dis flower fit get aboki portion for ram... Posted: at 28-04-2011 11:32 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 28-04-2011 11:33 AM (13 years ago) (f) nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? bia onye dibia, kedu ife na fiotu n'ebe gi? biko rapu m aka o... m wukwa keziah, i ga abu nndoroziah! leave Amakah ooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 28-04-2011 11:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? bia onye dibia, kedu ife na fiotu n'ebe gi? biko rapu m aka o... m wukwa keziah, i ga abu nndoroziah! leave Amakah ooo  deffney, why e be say you dey alwayz dey against me?... which time i hold amaka.. abi amaka: shey e get the time wey i hold you for anywhere.... Posted: at 28-04-2011 11:37 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 11:38 AM (13 years ago) (f) nna juoo kwa amaka oo.. person wey just move in last month don begin dey distribute titles up & down... o wu keziah? bia onye dibia, kedu ife na fiotu n'ebe gi? biko rapu m aka o... m wukwa keziah, i ga abu nndoroziah! leave Amakah ooo una don hear? Oga Bright aka shine shine bobo(star), and Onye dibia... leave me oh! before ... Posted: at 28-04-2011 11:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na who hold you before? if to say i hold you since... makachukwu, you for don break since... Posted: at 28-04-2011 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |