How una dey?

Date: 01-05-2011 4:12 pm (14 years ago) | Author: mimi
[1] 2
- at 1-05-2011 04:12 PM (14 years ago)
(f)
My people hw una dey, I don miss una well well plus joke forum join.
Na just one reason na in make me go offline for one week and na becos
of YEYE EMEJURU. As i dey the forum, i come notice say him need help
becos him yeye come dey too much....buh make una no worry becos i don
fast and pray for ram for one week and by the grace of God the yeye go stop.

Buh as i come back, i notice say Gucci don dey maintain ie she dey on sabatical leave.
and Stephen, E belike say him don go back to kirikiri and finally, I notice say one poet
don join the forum so now instead of joke na poem e dey post. abeg oga KINGJHOE free
us wit ur poems cos ur poems no get laughing parts at all.

Once again I salute all of una.


Posted: at 1-05-2011 04:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- neossha at 1-05-2011 04:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Fashalyn on  1-05-2011 04:12 PM
My people hw una dey, I don miss una well well plus joke forum join.
Na just one reason na in make me go offline for one week and na becos
of YEYE EMEJURU. As i dey the forum, i come notice say him need help
becos him yeye come dey too much....buh make una no worry becos i don
fast and pray for ram for one week and by the grace of God the yeye go stop.

Buh as i come back, i notice say Gucci don dey maintain ie she dey on sabatical leave.
and Stephen, E belike say him don go back to kirikiri and finally, I notice say one poet
don join the forum so now instead of joke na poem e dey post. abeg oga KINGJHOE free
us wit ur poems cos ur poems no get laughing parts at all.

Once again I salute all of una.

Grin Grin Grin
Posted: at 1-05-2011 04:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-05-2011 04:31 PM (14 years ago)
(m)
huh?
neossha... where you run go since?... Smiley
Posted: at 1-05-2011 04:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 1-05-2011 04:33 PM (14 years ago)
Quote from: Fashalyn on  1-05-2011 04:12 PM
My people hw una dey, I don miss una well well plus joke forum join.
Na just one reason na in make me go offline for one week and na becos
of YEYE EMEJURU. As i dey the forum, i come notice say him need help
becos him yeye come dey too much....buh make una no worry becos i don
fast and pray for ram for one week and by the grace of God the yeye go stop.

Buh as i come back, i notice say Gucci don dey maintain ie she dey on sabatical leave.
and Stephen, E belike say him don go back to kirikiri and finally, I notice say one poet
don join the forum so now instead of joke na poem e dey post. abeg oga KINGJHOE free
us wit ur poems cos ur poems no get laughing parts at all.
Once again I salute all of una.


Getoutttttttttttt bobiloko like you Angry Angry
Posted: at 1-05-2011 04:33 PM (14 years ago) |
Reply
- neossha at 1-05-2011 04:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  1-05-2011 04:31 PM
huh?
neossha... where you run go since?... Smiley
oga kris lngtym oooh. how u dey?
Posted: at 1-05-2011 04:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-05-2011 05:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: neossha on  1-05-2011 04:53 PM
Quote from: Kristiantus on  1-05-2011 04:31 PM
huh?
neossha... where you run go since?... Smiley
oga kris lngtym oooh. how u dey?
i dey fine o... kedu? where you go travel go... Cheesy
Posted: at 1-05-2011 05:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 1-05-2011 05:18 PM (14 years ago)
Fashalyn my rove ,you no say na today dem just discharge
you from psychiatry Hospital ,and them advice say make you no make
any public appearance,cus your mental state no balance at all,
but for rove i say make you come home , now i see say you have to
go back so them go come translorry i mean transport you back to psychia,
anyway i hear say na you be the basket mouth among your inmate ,so you can
continue your talent their ,sure your inmate go laugh and clap for you more than
normal people .them go even cry,even remove cloth cus of your joke .
see you when your head improve  .yeye bobiloko like you Angry    
Posted: at 1-05-2011 05:18 PM (14 years ago) |
Reply
- at 1-05-2011 05:19 PM (14 years ago)
Fashalyn my rove ,you no say na today dem just discharge
you from psychiatry Hospital ,and them advice say make you no make
any public appearance,cus your mental state no balance at all,
but for rove i say make you come home , now i see say you have to
go back so them go come translorry i mean transport you back to psychia,
anyway i hear say na you be the basket mouth among your inmate ,so you can
continue your talent their ,sure your inmate go laugh and clap for you more than
normal people .them go even cry,even remove cloth cus of your joke .
see you when your head improve  .yeye bobiloko like you Angry    
Posted: at 1-05-2011 05:19 PM (14 years ago) |
Reply
- omoladey at 1-05-2011 05:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  1-05-2011 05:19 PM
Fashalyn my rove ,you no say na today dem just discharge
you from psychiatry Hospital ,and them advice say make you no make
any public appearance,cus your mental state no balance at all,
but for rove i say make you come home , now i see say you have to
go back so them go come translorry i mean transport you back to psychia,
anyway i hear say na you be the basket mouth among your inmate ,so you can
continue your talent their ,sure your inmate go laugh and clap for you more than
normal people .them go even cry,even remove cloth cus of your joke .
see you when your head improve  .yeye bobiloko like you Angry    
lolz.... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-05-2011 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 1-05-2011 09:50 PM (14 years ago)
(f)
 Cool
Posted: at 1-05-2011 09:50 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 1-05-2011 10:12 PM (14 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 1-05-2011 10:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 1-05-2011 10:19 PM (14 years ago)
 Tongue
Posted: at 1-05-2011 10:19 PM (14 years ago) |
Reply
- at 2-05-2011 01:26 PM (14 years ago)
Quote from: Emmagency9 on  1-05-2011 10:12 PM
Huh?

and?
Posted: at 2-05-2011 01:26 PM (14 years ago) |
Reply
- solid_solid at 2-05-2011 01:44 PM (14 years ago)
(m)
stephen don confirm he be original yeye
Posted: at 2-05-2011 01:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 2-05-2011 02:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  2-05-2011 01:31 PM
fash welcome back
who release u
i hope dem no go catch u again ooo
abeg gimme some of that marijuana wey u bring come
hope to meet u for that joint again
from ya bf in the family of yeye
stephen153

So una know una self
Una weldoneooooooooo

Posted: at 2-05-2011 02:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- KINGJHOE at 2-05-2011 04:27 PM (14 years ago)
(m)
u no get work?
Posted: at 2-05-2011 04:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HISJOY at 2-05-2011 04:40 PM (14 years ago)
(f)
another yeye dey smell for yeyes and with the yeyes
Posted: at 2-05-2011 04:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Fashalyn at 2-05-2011 04:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  1-05-2011 05:19 PM
Fashalyn my rove ,you no say na today dem just discharge
you from psychiatry Hospital ,and them advice say make you no make
any public appearance,cus your mental state no balance at all,
but for rove i say make you come home , now i see say you have to
go back so them go come translorry i mean transport you back to psychia,
anyway i hear say na you be the basket mouth among your inmate ,so you can
continue your talent their ,sure your inmate go laugh and clap for you more than
normal people .them go even cry,even remove cloth cus of your joke .
see you when your head improve  .yeye bobiloko like you Angry    
This time around na mountain i go go pray cos e belike say the yeye no wan leave u at all.

Posted: at 2-05-2011 04:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 2-05-2011 04:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  2-05-2011 01:31 PM
fash welcome back
who release u
i hope dem no go catch u again ooo
abeg gimme some of that marijuana wey u bring come
hope to meet u for that joint again
from ya bf in the family of yeye
stephen153
Abeg na who open prison gate na?

Posted: at 2-05-2011 04:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 2-05-2011 04:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on  2-05-2011 01:44 PM
stephen don confirm he be original yeye
Abi oh!!

Posted: at 2-05-2011 04:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions