Posted: at | |
| |||||
reeeziiiii baba... u too much... fire down my G... Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 23-12-2008 07:55 AM reeeziiiii baba... u too much... fire down my G... sist na GOD oh. no be my power ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
that was a hell of fun from baba! Reply
| |||||
Quote from: phhottop on 23-12-2008 12:13 PM that was a hell of fun from baba! who be baba?
| |||||
abey u try. Issues later come up. Happy Xmas. Reply
| |||||
MOREEEEEEEEEEEEEEE Replythis is meczy.u shd always expect the ....
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: CHRISTMARTINS on 22-12-2008 05:01 PM Now I am a full member so I need friends from all parts of the world u get money?
| |||||
Rezi,Efcc dey nearby o Reply
| |||||
na wa ooo........... wetin sef i don tire 4 naija, evrybody jux dey luk 4 way 2 get busy n waste tyme..guy if u no get beta things 2 do or say jux go slip instead of presentin dry jokkes.no vex ooooooooo jux speakin ma mind. Reply
| |||||
@titi we dey wait for ur own jokes ooh... make all of us laugh burst belle. Reply
| |||||
Quote from: titiuwagbale on 27-12-2008 11:46 AM na wa ooo........... wetin sef i don tire 4 naija, evrybody jux dey luk 4 way 2 get busy n waste tyme..guy if u no get beta things 2 do or say jux go slip instead of presentin dry jokkes.no vex ooooooooo jux speakin ma mind. you never enter house, na complain you take start? you get problem o
| |||||
big one Reply
| |||||
discovery- removing a disc cover Replyscripture- de script of de future shee i try
| |||||
Quote from: utip on 27-12-2008 11:59 PM discovery- removing a disc cover you try sha, since you be fine babe scripture- de script of de future shee i try ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
not bcos she is a babe Reply
| |||||
but she try ReplyA good apology has three parts:1 I'm sorry. 2 It's my fault. 3 What can I do to make it right?
| |||||
Quote from: rezimero on 28-12-2008 12:22 AM Quote from: utip on 27-12-2008 11:59 PM discovery- removing a disc cover you try sha, since you be fine babe scripture- de script of de future shee i try ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i be new comer here guys. but wetin una figth for i dont know.cal prof wole...somethjng to elucidate d topic.And rabbit wey dey inside cafe,go back to your cage. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)