Funny Definitions (Page 4)

Date: 02-12-2008 5:52 pm (16 years ago) | Author: George Okoji Ukeje
1 2 3 [4]
- segxi at 29-12-2008 07:27 PM (16 years ago)
(m)
ol boy ur first post na rubbish,
why in be say any small boy go just fit enter cafe register for matured men talk start dey talk rubbish.

Guy make sense o.

B4 we push u into ur cage
Posted: at 29-12-2008 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Umbrella at 29-12-2008 07:28 PM (16 years ago)
(f)
ahn ahn nau
it's all jokes.
it was funny until u guys stopped playing along
it's in the jokes, etc section for a reason
na wa o
if it aint ur kind of joke...waka and go start ur own thread.
Posted: at 29-12-2008 07:28 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:31 PM (16 years ago)
(m)
Rain dey fall for ya head Huh?
wey u dey carry umbrella about
Wetin u find reach here sef Huh?
Posted: at 29-12-2008 07:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jacques at 29-12-2008 07:50 PM (16 years ago)
(m)
Guy, u no try at all. dont u think u cud put ur tym 2 more judicious use rather than seek 2 b noticed in d wrong way..
Posted: at 29-12-2008 07:50 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:52 PM (16 years ago)
(m)
NA me or who u dey follow talk
Posted: at 29-12-2008 07:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 09:44 PM (16 years ago)
(m)
abeg who b dis newbie wey just dey miss yan
Posted: at 29-12-2008 09:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 09:52 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: jacques on 29-12-2008 07:50 PM
Guy, u no try at all. dont u think u cud put ur tym 2 more judicious use rather than seek 2 b noticed in d wrong way..
if u know say i dey waste my time here, wetin u con dey find come here. u for leave me alone now,
Abi na by force
Posted: at 29-12-2008 09:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 10:13 PM (16 years ago)
(m)
ok. stand fit for the man wey sabi. the don1 of theis creb don show. wetin be the problem? make una tell me. i dey here to solve am Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-12-2008 10:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 10:25 PM (16 years ago)
(m)
see mumu wey just enter here today, one start dey fall my hand now.
u digg am
Posted: at 29-12-2008 10:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 11:49 PM (16 years ago)
(m)
segxi, who be mumu?
Posted: at 29-12-2008 11:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- hadeynike at 30-12-2008 03:09 PM (16 years ago)
(f)
more of jokes pls, I dey enjoy am here also

pls no use another talk change the topic oooooooooooooo.
Posted: at 30-12-2008 03:09 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- corah2 at 30-12-2008 04:50 PM (16 years ago)
(f)
 Re: Funny Definitions
« posted : Yesterday at 09:13:09 PM »   

--------------------------------------------------------------------------------
ok. stand fit for the man wey sabi. the don1 of theis creb don show. wetin be the problem? make una tell me. i dey here to solve am     

rezimero , wetin dey do u sef

sharp ..................
Posted: at 30-12-2008 04:50 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 30-12-2008 04:58 PM (16 years ago)
(m)
Wetin dey happen here sef... Una wan fight enter new year?Huh? Make una wise ooh...
Posted: at 30-12-2008 04:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 3-01-2009 07:33 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 29-12-2008 07:31 PM
Rain dey fall for ya head Huh?
wey u dey carry umbrella about
Wetin u find reach here sef Huh?

 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 3-01-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 4-01-2009 12:31 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: hadeynike on 30-12-2008 03:09 PM
more of jokes pls, I dey enjoy am here also

pls no use another talk change the topic oooooooooooooo.

Carry go! always waka pass all this kindda jokes. Ok?

Posted: at 4-01-2009 12:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Umbrella at 4-01-2009 02:17 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: segxi on 29-12-2008 07:31 PM
Rain dey fall for ya head Huh?
wey u dey carry umbrella about
Wetin u find reach here sef Huh?
na joke i find come here seeing as it's the jokes category but una don kill am-sadly!
Posted: at 4-01-2009 02:17 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- elchymo at 1-12-2014 01:15 AM (10 years ago)
(m)
Ok
Posted: at 1-12-2014 01:15 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 12-03-2016 12:01 PM (9 years ago)
(m)
Hmmmm
Posted: at 12-03-2016 12:01 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions