okay na xavi, messi and the poster go tell us who mess but e be like na the poster mess if not how e take no wetin xavi and messi dey talk
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 04:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 5-05-2011 05:01 PM (14 years ago) (m) lol
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 5-05-2011 05:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
yes
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 5-05-2011 05:05 PM (14 years ago) (m) ahhhhhhhhhhh na who messsssssssss for house
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 5-05-2011 05:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayyo na u mess am
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheh guy tell us the truth .. who mess? Posted: at 5-05-2011 05:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 5-05-2011 05:26 PM (14 years ago) (m) look at Messi and xavi how the close there nose bc of this mess abeg make i go take some pill for protection this kind mess fit cari HIV heheheheheh
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 5-05-2011 05:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 i don tell una say na fryo mess am
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 5-05-2011 05:28 PM (14 years ago) (m) no, no bi me na Deffney mess
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 5-05-2011 05:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
deffney na true say na u pollute the air
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 5-05-2011 05:34 PM (14 years ago) (m) Deffney go use over dose ogiri cook yesterday as i wan cook naija come see wahalla for house Deffney messssss house don polute everybody on the run
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 5-05-2011 05:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 5-05-2011 05:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 5-05-2011 05:43 PM (14 years ago) (m) where Deffney abi she don run
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 5-05-2011 05:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omoladey at 5-05-2011 08:23 PM (14 years ago) (m) haaaaaa.na ur moth i 4rm hear am o Posted: at 5-05-2011 08:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 6-05-2011 01:58 AM (14 years ago) (m) who mess
na you na Posted: at 6-05-2011 01:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 6-05-2011 03:17 AM (14 years ago) (m) I tell you. na the C.Ronaldo boy wan make us lose concentration with the pollution oo Posted: at 6-05-2011 03:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 na bodeniyi mes am
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 6-05-2011 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yea na bodeniyi mess Posted: at 6-05-2011 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 6-05-2011 04:40 PM (14 years ago) (m) i don write am dawn Posted: at 6-05-2011 04:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 7-05-2011 11:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |