Posted: at | |
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 9-05-2011 06:33 PM una wan ponder? na u sabi
| |||||
this tatafo again? Reply![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 9-05-2011 06:04 PM Quote from: Dan_Fulani on 8-05-2011 11:48 AM What is the point of this topic? If it is a joke, I did not get it. dan fulani them dey talk say person don mess for here u forget put Dan Fulani
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i been don ask that guy weather na letter him dey write wey make am dey put him nake at the end of him comments Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 10-05-2011 11:40 AM Quote from: Skypon2002 on 9-05-2011 06:04 PM Quote from: Dan_Fulani on 8-05-2011 11:48 AM What is the point of this topic? If it is a joke, I did not get it. dan fulani them dey talk say person don mess for here u forget put Dan Fulani
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]() ![]() ![]() Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 10-05-2011 01:04 PM Quote from: solid_solid on 10-05-2011 11:40 AM Quote from: Skypon2002 on 9-05-2011 06:04 PM Quote from: Dan_Fulani on 8-05-2011 11:48 AM What is the point of this topic? If it is a joke, I did not get it. dan fulani them dey talk say person don mess for here u forget put Dan Fulani i don put am na
| |||||
wetin una dey put self? Reply
| |||||
Quote from: brightossy on 10-05-2011 01:04 PM Quote from: solid_solid on 10-05-2011 11:40 AM Quote from: Skypon2002 on 9-05-2011 06:04 PM Quote from: Dan_Fulani on 8-05-2011 11:48 AM What is the point of this topic? If it is a joke, I did not get it. dan fulani them dey talk say person don mess for here u forget put Dan Fulani my keyboard don spoil, if not i for help am put am Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 10-05-2011 02:34 PM wetin una dey put self? them dey put something for inside something ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 10-05-2011 02:34 PM wetin una dey put self? Na evrytin u wan know?
| |||||
no mind am ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok Reply
| |||||
No be u i dey tell Reply
| |||||
see as you just dey mess every where, Replyabeg comot for road make i pass ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 10-05-2011 02:40 PM Quote from: brightossy on 10-05-2011 01:04 PM Quote from: solid_solid on 10-05-2011 11:40 AM Quote from: Skypon2002 on 9-05-2011 06:04 PM Quote from: Dan_Fulani on 8-05-2011 11:48 AM What is the point of this topic? If it is a joke, I did not get it. dan fulani them dey talk say person don mess for here u forget put Dan Fulani my keyboard don spoil, if not i for help am put am your keyboard? common put Dan fulani there ![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 10-05-2011 03:11 PM Quote from: emejuru on 10-05-2011 02:34 PM wetin una dey put self? Na evrytin u wan know?if he know e bad? tell ram
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)