kenolis at 10-05-2011 04:02 PM (13 years ago) (m) wetin una dey put self?
them dey put something for inside something  i just dey wait you make you talk this thing...spoiled dodo Posted: at 10-05-2011 04:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 04:16 PM (13 years ago) (m) What is the point of this topic? If it is a joke, I did not get it.
dan fulani
them dey talk say person don mess for here u forget put Dan Fulaniabeg, helep him putam. my keyboard don spoil, if not i for help am put am your keyboard? common put Dan fulani there  YES SIR!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 04:26 PM (13 years ago) (m) wetin una dey put self?
them dey put something for inside something  i just dey wait you make you talk this thing...spoiled dodo wetin u know say i talk nah!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 10-05-2011 04:36 PM (13 years ago) (m) Any lady in d house? Posted: at 10-05-2011 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 05:04 PM (13 years ago) (m) why u dey ask? abi u wan fcuk?     ?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 05:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-05-2011 05:06 PM (13 years ago) you go fear na Posted: at 10-05-2011 05:06 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 05:40 PM (13 years ago) (m) wetin una dey put self?
them dey put something for inside something  i just dey wait you make you talk this thing...spoiled dodo wetin u know say i talk nah!  i no say you talk yeye thing Posted: at 10-05-2011 05:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 05:42 PM (13 years ago) (m) Any lady in d house?
ladies don ben your waste finish you still dey find another one Posted: at 10-05-2011 05:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 06:13 PM (13 years ago) (m) wetin una dey put self?
them dey put something for inside something  i just dey wait you make you talk this thing...spoiled dodo wetin u know say i talk nah!  i no say you talk yeye thing na good thing i talk oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 06:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 06:14 PM (13 years ago) (m) Any lady in d house?
ladies don ben your waste finish you still dey find another one  wetin man go do nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 06:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-05-2011 06:16 PM (13 years ago) Na you sabi wetin you go do Posted: at 10-05-2011 06:16 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 09:16 PM (13 years ago) (m) wetin una dey put self?
them dey put something for inside something  i just dey wait you make you talk this thing...spoiled dodo wetin u know say i talk nah!  i no say you talk yeye thing na good thing i talk oooo you never talk any good thing here once Posted: at 10-05-2011 09:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 09:19 PM (13 years ago) (m) man go soon die if man continue like that Posted: at 10-05-2011 09:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-05-2011 08:34 PM (13 years ago) (m) u no see ur skull head
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-05-2011 08:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 11:08 PM (13 years ago) (m) wetin do your brain? Posted: at 11-05-2011 11:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 11-05-2011 11:13 PM (13 years ago) (f) lol...poster Posted: at 11-05-2011 11:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KINGJHOE at 12-05-2011 12:00 AM (13 years ago) (m) Posted: at 12-05-2011 12:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 12-05-2011 12:04 AM (13 years ago) (m) wetin do your brain?
ur brain don damage
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-05-2011 12:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-05-2011 12:29 AM (13 years ago) (m) Reply |
brightossy at 12-05-2011 11:42 AM (13 years ago) (m) u no see ur skull head
I don check inside him skull, no be evn damaged brain dey inside, na breeze. Posted: at 12-05-2011 11:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |