


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
confirm!!!! Reply
| |||||
He who slack lack.....naija no dey eva slack,i bin even dey wen dem kill osama. Reply
| |||||
GREAT NAIJA NO DEY CARRY LAST. Reply
| |||||
nothin way don no fit do Reply
| |||||
No duling.. Reply
| |||||
how say naja no too much the person dey lie.we too much for anything u think of. Reply
| |||||
Quote from: chisparlis on 6-05-2011 10:04 PM After everything una go talk say igbo bois dem be thief dem be 419. Make una no forget say na igbo boys be the techki wey we been get for this country but because of tribalism and haters na him make ppl too dey put eyes for igbo boys.......for aba we dey produce all kind of things and dem go still talk say igbo made.....Tell me how white people take start but if na igbo boys dem go talk say fake.....go for alaba na igbo boys dey bring wonders come lagos and na we igbo people dey pay tax well well for lagos even for almost every state for naija... na we igbo people dey use the most expensive things. LOL. URE FUNNY My people i like all naija butt i am very very proud to be an igbo boy and God will continue giving us more ideas and people make una try dey love every tribe even if na yaruba or idoma but no be housa people ooooooooooo ![]() ![]() ![]() Ada Mbaise
| |||||
na shap shap, naija carry go Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wonderful Reply
| |||||
since Obama refuse 2 release Osama picture our Alaba boiz release the video and picture. kudos 2 Alaba boiz up 9ja! Up Alaba! Reply
| |||||
Haba ! I trust alaba boys, where una get his life story, I beg, make una cause wahala for Naija o. Reply
| |||||
watin u call naija,Na commander for tins like these make them recognizance Naija Reply
| |||||
My guys, weytin nna expect say make he happen? boiz go chop now! abi u no want make them chop? u want make hunger wire them so tail....? Reply
| |||||
naija notting una nor go fit do i hail, alaba boys oyeneku Reply
| |||||
waz da big deal, is d americans scares of what might comes out of there action? Replylet see the picture if u are bold. cwd............
| |||||
osama small dey here oooo Reply
| |||||
we no send......... Reply
| |||||
who don watch yhe film?? ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
na wa o. no be small thing o Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest