bethsy at 24-12-2008 11:51 PM (16 years ago) (f) na wa 4 una self Posted: at 24-12-2008 11:51 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxi at 26-12-2008 09:29 AM (16 years ago) (m) na compliment be that abi Posted: at 26-12-2008 09:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 28-12-2008 11:17 AM (16 years ago) (m) na today e just see am now
question wey dem don answer b4 dem even ask am Posted: at 28-12-2008 11:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 02:36 PM (16 years ago) (m) abi now Posted: at 28-12-2008 02:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 03:55 PM (16 years ago) (m) Pires... Aw far na... U dey hide since??? Posted: at 28-12-2008 03:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 03:58 PM (16 years ago) (m) We been kidnap am b4, say make d parent drop but as we see say d pale enjoy as we take kidnap am, na in make we release am. Posted: at 28-12-2008 03:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 04:01 PM (16 years ago) (m) Na my guy ooh... Posted: at 28-12-2008 04:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 04:04 PM (16 years ago) (m) NO lele now, We don release am already Posted: at 28-12-2008 04:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 04:05 PM (16 years ago) (m) Both una F Up ooh... Why una go hold my guy at all??? Posted: at 28-12-2008 04:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 04:11 PM (16 years ago) (m) we been think say the papa go pay now,make boys just use am arrange small. But na blessing e be for the papa as we take carry am. Posted: at 28-12-2008 04:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 04:34 PM (16 years ago) (m) The popsman be sey im go pay b4... Una quick release am sef... Posted: at 28-12-2008 04:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 04:46 PM (16 years ago) (m) ehn ehn. make we go kidnap am back Posted: at 28-12-2008 04:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 04:50 PM (16 years ago) (m) if una like... Posted: at 28-12-2008 04:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 04:52 PM (16 years ago) (m) but u talk say na ur guy now Posted: at 28-12-2008 04:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 28-12-2008 08:26 PM (16 years ago) (m) we been think say the papa go pay now,make boys just use am arrange small.
But na blessing e be for the papa as we take carry am.
lol (laughing), renzo, dem go kidnap d wrong person. Bad market 4 segxi, i jst dey laugh when them wait 4 popsi make e come drop cash.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 28-12-2008 08:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
habzee at 28-12-2008 08:54 PM (16 years ago) (m) I beg make we find amici d right answer wey she need. Posted: at 28-12-2008 08:54 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 04:42 AM (16 years ago) (m) we been think say the papa go pay now,make boys just use am arrange small.
But na blessing e be for the papa as we take carry am.
lol (laughing), renzo, dem go kidnap d wrong person. Bad market 4 segxi, i jst dey laugh when them wait 4 popsi make e come drop cash. Na why u think say we release you, the guy just dey dey chop my food, when e know say d papa no go drop. Posted: at 29-12-2008 04:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 29-12-2008 06:40 PM (16 years ago) (m) Na hunger catch am na... if na u nko... Posted: at 29-12-2008 06:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 07:21 PM (16 years ago) (m) Hunger no fit catch me reach that stage now Posted: at 29-12-2008 07:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 29-12-2008 08:02 PM (16 years ago) (m) Na wa oh dis question get as e be, but make i try sha. Is between proboscis or stylet of a mosquitoe.
you are rite, the answer is mosquitoe. you are very intellegent and i like that. so what tha answer to the last question? wow! na only your mind no dirty for here but im fit dirty for that side ooooooooooooooooooh..............any how sha, you tried and i like that. Posted: at 29-12-2008 08:02 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |