LETS SEE WAT U GOT IN UR BRAINS (Page 7)

Date: 03-12-2008 1:43 am (15 years ago) | Author: ebehi oba
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10
- anthonyolujimi at 9-01-2009 09:12 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: amici on  3-12-2008 01:43 AM
Which Part... of a man's body has no bone, full of veins loves pumping and responsible 4 making LOVE!

ANSWER pleaz



A Short thing
It gets Longer
when U hold it
N pass between
the Bosom s
and enters into
A hole
What is it?
1 mint 2 think!
 

He came 2 me 1 nite
explored my body
licked
sucked
swallowed
& had his fill
wen satisfied he left...
I was hurt...

who knows the anser?
your dick
Posted: at 9-01-2009 09:12 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 11:24 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: eyenakwaibom on  9-01-2009 05:45 AM
na me she dey smile for,i preserve e thing for am

which thing u preserve 4 am na tell me......
Posted: at 9-01-2009 11:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 10-01-2009 12:31 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  8-01-2009 10:42 PM
u sef one do
abeg ooooooooooooooooooooooooooh
Posted: at 10-01-2009 12:31 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- neosha at 10-01-2009 12:49 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  5-01-2009 05:15 PM
Quote from: femaadinho on 31-12-2008 01:16 AM
which house
na wa u still; dey ask d house where she dey go Huh?
you no suppose no sa na my crib she dey come  Grin Grin Grin
segxi u too dey boast of wetin u no get.u think say i no know ur mud house, u come here talk say u dey live 4 crib.bcos pple dey talk about cryb 4 skool u manage here d word
Posted: at 10-01-2009 12:49 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- prettyp at 28-01-2009 08:27 PM (15 years ago)
(f)
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
Posted: at 28-01-2009 08:27 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 08:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prettyp on 28-01-2009 08:27 PM
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
sorry! i enter the wrong place,i am not a lady. ladies where are u at?Huh? NEXT!!!
Posted: at 28-01-2009 08:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 10:59 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 08:54 PM
Quote from: prettyp on 28-01-2009 08:27 PM
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
sorry! i enter the wrong place,i am not a lady. ladies where are u at?Huh? NEXT!!!

U NO BE LADY BUT U GET GIRL FRIEND..LOL..SO U FIT ANSWER 4 UR GIRL NA.. Grin Grin
Posted: at 28-01-2009 10:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jannee at 28-01-2009 11:00 PM (15 years ago)
(f)
Which kind Qs be dis?
Posted: at 28-01-2009 11:00 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- degreatest2 at 29-01-2009 11:17 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 10:59 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 08:54 PM
Quote from: prettyp on 28-01-2009 08:27 PM
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
sorry! i enter the wrong place,i am not a lady. ladies where are u at?Huh? NEXT!!!

U NO BE LADY BUT U GET GIRL FRIEND..LOL..SO U FIT ANSWER 4 UR GIRL NA.. Grin Grin
thank u emma, U fit answer for me, on behalf of my girlfriendsssssssssss!!!!!
Posted: at 29-01-2009 11:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- LEGALIZED at 29-01-2009 12:25 PM (15 years ago)
(f)
u wan spoil  me
Posted: at 29-01-2009 12:25 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- size1 at 29-01-2009 12:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: LEGALIZED on 29-01-2009 12:25 PM
u wan spoil  me


Vagin LEGALIZED
Posted: at 29-01-2009 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 29-01-2009 01:06 PM (15 years ago)
(m)
thank God say i never open this message.... ahhhhh i beg o. i dey go prayer warrior meeting dis evening make i no go spoil my anointing.... Grin

weting dey small wey no get bone..... amici ! na so yu be?Huh?,... i no dey o. i hope say dgreat never read am?
Posted: at 29-01-2009 01:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 29-01-2009 01:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 29-01-2009 01:06 PM
thank God say i never open this message.... ahhhhh i beg o. i dey go prayer warrior meeting dis evening make i no go spoil my anointing.... Grin

weting dey small wey no get bone..... amici ! na so yu be?Huh?,... i no dey o. i hope say dgreat never read am?



Kido, i trust u na, u just de byepass ur eyes no fit resist de post. Pastor Kido
Posted: at 29-01-2009 01:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 29-01-2009 01:15 PM (15 years ago)
(m)
na so e be na..
Posted: at 29-01-2009 01:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owuladewa at 29-01-2009 03:28 PM (15 years ago)
(f)
amozine......or is it amici pls if u wnt tel us d answer mk it snapy cos sm pple here don dey use
style dey toast dm self for here Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 29-01-2009 03:28 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 29-01-2009 03:57 PM (15 years ago)
(m)
who be dem? oya mention their names.
Posted: at 29-01-2009 03:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 29-01-2009 04:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 29-01-2009 03:57 PM
who be dem? oya mention their names.



de guilty are always afraid. LoL Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-01-2009 04:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 29-01-2009 04:19 PM (15 years ago)
(m)
.... believe dis, yu believe evrything
Posted: at 29-01-2009 04:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 29-01-2009 09:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: owuladewa on 29-01-2009 03:28 PM
amozine......or is it amici pls if u wnt tel us d answer mk it snapy cos sm pple here don dey use
style dey toast dm self for here Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

toast them self..lol..them be bread? Grin
Posted: at 29-01-2009 09:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 29-01-2009 09:45 PM (15 years ago)
(m)
come amci abi wetin them call u, tell us d ans quick now, abi u no sabi d answer

Posted: at 29-01-2009 09:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10