at 15-05-2011 05:24 PM (12 years ago) Boo Posted: at 15-05-2011 05:24 PM (12 years ago) | | |
Reply |
nellkiss at 16-05-2011 12:25 AM (12 years ago) (f) cheii see confusion for una head
Emejuru, u neva see aunty Nellkiss here?? Wey my riverniger i kept in u and skypon care? my dear i miss u soteeeee.........i come wear ur bra&pant ahahaha....am partially back sweetie..i miss u too dat was why i too permission 2come home and see u Posted: at 16-05-2011 12:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 16-05-2011 12:29 AM (12 years ago) (f) cheii see confusion for una head
Emejuru, u neva see aunty Nellkiss here?? Wey my riverniger i kept in u and skypon care? my dear i miss u soteeeee.........i come wear ur bra&pant na she forget in ur house? how i go 4get pant and bra for my own house?? Niger sugar,hope Adamu alisas Skypon and Aboki alias Emejuru, still d work 4 our house??how our pikin Posted: at 16-05-2011 12:29 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 16-05-2011 12:36 AM (12 years ago) (f) Reply |
KINGJHOE at 16-05-2011 12:58 AM (12 years ago) (m) Reply |
Deffney at 16-05-2011 03:09 AM (12 years ago) (f) Kingjhoe..take some rest now~!
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 16-05-2011 03:09 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-05-2011 09:24 AM (12 years ago) (m) 4ny
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-05-2011 09:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
silvatee at 16-05-2011 02:43 PM (12 years ago) (m) i no fit shout, this really funny like they are in a sholin skill fight Posted: at 16-05-2011 02:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Deffney at 16-05-2011 03:54 PM (12 years ago) (f) correct
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 16-05-2011 03:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 17-05-2011 08:31 AM (12 years ago) (m) cheii see confusion for una head
Emejuru, u neva see aunty Nellkiss here?? Wey my riverniger i kept in u and skypon care? I think sey if you come back from yaba psychiatrist your head correct ,but e be like sey you go go back their no mind that tatafo gurl/woman chaii,na me u dey tell dis??? i don well shaa na e make them release me from yaba...i think i go send una 2 for treatment,,them sabi cure una sickness see this one ooooo, abi u think say my brain dey malfunction like ur own?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-05-2011 08:31 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 17-05-2011 08:32 AM (12 years ago) (m) cheii see confusion for una head
Emejuru, u neva see aunty Nellkiss here?? Wey my riverniger i kept in u and skypon care? my dear i miss u soteeeee.........i come wear ur bra&pant ahahaha....am partially back sweetie..i miss u too dat was why i too permission 2come home and see u abeg, dey go back to where u come from.....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-05-2011 08:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 17-05-2011 08:35 AM (12 years ago) (m) cheii see confusion for una head
Emejuru, u neva see aunty Nellkiss here?? Wey my riverniger i kept in u and skypon care? my dear i miss u soteeeee.........i come wear ur bra&pant na she forget in ur house? how i go 4get pant and bra for my own house?? Niger sugar,hope Adamu alisas Skypon and Aboki alias Emejuru, still d work 4 our house??how our pikin who be ur adamu? ee be like say u chop goat prick for where u go.....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-05-2011 08:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
olooworlay at 17-05-2011 09:09 AM (12 years ago) (m) d phographers dey pose as if na dem person dey snap. Posted: at 17-05-2011 09:09 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KINGJHOE at 17-05-2011 04:45 PM (12 years ago) (m) Posted: at 17-05-2011 04:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 17-05-2011 04:48 PM (12 years ago) Na waoo Posted: at 17-05-2011 04:48 PM (12 years ago) | | |
Reply |
KINGJHOE at 18-05-2011 12:04 AM (12 years ago) (m) NO BE OUR FAULT Posted: at 18-05-2011 12:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 18-05-2011 12:28 AM (12 years ago) (f) kolomental Posted: at 18-05-2011 12:28 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KINGJHOE at 18-05-2011 12:56 AM (12 years ago) (m) Posted: at 18-05-2011 12:56 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cayico at 18-05-2011 01:04 AM (12 years ago) (f) LOOL Posted: at 18-05-2011 01:04 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KINGJHOE at 18-05-2011 01:34 AM (12 years ago) (m) ohhhhhhhhhhhhh Posted: at 18-05-2011 01:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |