ikaite into his bedroom and slept with her. after he had finish sexing her, the chief now said thus;haabaa
ikaite you sweet well well o .....ikaite replied to the chief and said "OGA NA SO OKON DEY TELL ME SAY I
SWEET PASS MADAM O"
Posted: at | |
ikaite into his bedroom and slept with her. after he had finish sexing her, the chief now said thus;haabaa ikaite you sweet well well o .....ikaite replied to the chief and said "OGA NA SO OKON DEY TELL ME SAY I SWEET PASS MADAM O"
| |||||
Make i talk... Reply
| |||||
Na freestyle so make u talk o Reply
| |||||
Na u say make i talk oooh... ReplyDis joke wen u post eeehn... Na old cargo for dis forum... Infact dem born am here... E grow for dis community... Marry for here too... Born different many children when be like am too... After sumtime e kon die... Now u don kon use one of im pikin take wake am up again... Aldo sey d joke funny, E no kon too sweet again bcos i don over read different kind of am reach 100 times... U try sha but na d mata be dat... I know u fit post beta ones But try to screen am first... U hear... Hope sey u no vex sey i don talk now??? Bcos na u say make i talk...
| |||||
Quote from: orezo on 4-12-2008 04:31 PM Na u say make i talk oooh... Dis joke wen u post eeehn... Na old cargo for dis forum... Infact dem born am here... E grow for dis community... Marry for here too... Born different many children when be like am too... After sumtime e kon die... Now u don kon use one of im pikin take wake am up again... Aldo sey d joke funny, E no kon too sweet again bcos i don over read different kind of am reach 100 times... U try sha but na d mata be dat... I know u fit post beta ones But try to screen am first... U hear... Hope sey u no vex sey i don talk now??? Bcos na u say make i talk... OREZO pity dis guy small na, abi u wan kill am, see now dey poor guy don dey cry e no get mouth to talk again henry sorry oh , no cry too much make dem no call u PIKIN no mind orezo u hear
| |||||
encourage us our new yarns no be everytime u go show say u dey jobless Reply
| |||||
abeg nor vex but the joke don too common. read first before you post your own. u try but i nor like am again. Reply
| |||||
Na wetin i dey try talk be dat... Reply
| |||||
OLD JOKE!!! THIS JOKE IS BANNED. DO NOT POST THIS JOKE AGAIN Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i know say if rezi no talk put then e no go complete Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 4-12-2008 09:01 PM OLD JOKE!!! THIS JOKE IS BANNED. DO NOT POST THIS JOKE AGAIN ![]() ![]() ![]() ![]() u supposed to woze the guy some "slaps" i u no go fit......i go flog am 1 milla times oh!!!!! 2.0.
| |||||
Toks... U wan kill am... Aw u go flog pesin i million times... Abeg no do am oooh.. Abeg toks... U hear... Reply
| |||||
If i say all of una wey dey against me dey mad! una go say na curse b dat Xpecially 'OREZO' No wonda dat guy dey wey u spoil him joke dey treten u so...y u dey show ur smal sef Reply
| |||||
Henry... Wetin na... Why u wan kon fight me na... Na me talk sey i wan flog u??? Reply
| |||||
By the way sef no be u sey make i talk Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 4-12-2008 11:19 PM i know say if rezi no talk put then e no go complete true talk. you dey reason well ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na correct Guy na... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-12-2008 09:51 AM By the way sef no be u sey make i talk ![]() ![]() ![]() no mind the guy jare..... 2.0.
| |||||
nice joke Reply
| |||||
Quote from: Toks-E on 5-12-2008 10:27 AM Quote from: orezo on 5-12-2008 09:51 AM By the way sef no be u sey make i talk ![]() ![]() ![]() no mind the guy jare..... D matter tire me ooh...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest