MilleniumMan at 19-05-2011 04:00 PM (13 years ago) (m) Because of my kind gesture I decided to give each of you two chikens each. Chi Yon Su will soon land at your door step. Posted: at 19-05-2011 04:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
|
u for don tell us say na chicken thief u be make we know na
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 04:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 04:04 PM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 04:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All these chickens na sicker no carry dem near me oo Funny pic anyway,  u try
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-05-2011 04:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Una never chop chiken na today. This good I do una u dey do like say u no like am but na u go chop pass. Posted: at 19-05-2011 04:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make u na no collect oooooooo because e thief the chickens and all of them get bird flu
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Invisible MilleniumMan Our CNN don talk am say na bird flu u carry come so na bad market 4 u cuz u go carry am go back
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-05-2011 04:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Invisible MilleniumMan Our CNN don talk am say na bird flu u carry come so na bad market 4 u cuz u go carry am go back
bia jossy u don dey cross ur boundary oooooooooo u na BBC
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 04:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na u put d boundary where d boundary dey seff
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-05-2011 04:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
thowbee at 19-05-2011 04:34 PM (13 years ago) (f) oh....how i love a gud cooked chicken..........make mine 4.. Posted: at 19-05-2011 04:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na u put d boundary where d boundary dey seff
i don tell u oooooooo other wish
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 04:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bia Rosa e be like say u wan just try me huh If u dare me I go just terminate u straight C no make me vexoooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-05-2011 04:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
 u for tell me say u don turn terminator na NONSENSE BBC
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
If I tell u go broadcast immediately just 4 ya own interest Selfish CNN
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-05-2011 04:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
 u wey don broadcast urself before i come
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 04:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na u paint everywhere wit multiple colour in d name of broadcast
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-05-2011 04:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Oya Chicanorose and Jossy, make una dey fight dey go but I no go separate o. Posted: at 19-05-2011 05:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 19-05-2011 05:43 PM (13 years ago) (m) Reply |
kenolis at 20-05-2011 03:29 AM (13 years ago) (m) @poster, you be ole fawu Posted: at 20-05-2011 03:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 20-05-2011 11:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |