Posted: at | |
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-05-2011 10:53 PM Quote from: MilleniumMan on 19-05-2011 05:11 PM Oya Chicanorose and Jossy, make una dey fight dey go but I no go separate o. U still get mouth to talk, u kno say na u wan cause d fight ![]() but no worry I go tell Chika make she beat u ![]()
| |||||
if i fight jossy, i go trow am from 90 story building o ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
hehehehehehehe ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: thowbee on 19-05-2011 04:34 PM oh....how i love a gud cooked chicken..........make mine 4.. No worry, I go give u 7.
| |||||
![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Na dat Chinnese death chicken de process come sell to us in Africa u wan give us? Tufia...........! Reply
| |||||
Quote from: Emmandazie on 25-05-2011 06:08 PM Na dat Chinnese death chicken de process come sell to us in Africa u wan give us? Tufia...........! Dis one no be dead chicken, dem dey alive, ni worry, u go enjoy am.
| |||||
i see Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 23-05-2011 01:08 AM Quote from: Skypon2002 on 22-05-2011 07:09 PM ee no concern u ![]() IF THEM LEAVE THIS WORLD FOR ONLY YOU U GO FIT STAY?? wetin con dey bring this kind question? ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
see question oooo Reply![]()
| |||||
well-done , chan chin hu, the distributors Reply
| |||||
Quote from: kenolis on 27-05-2011 02:32 AM see question oooo ![]() big fat eyes ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
I like dis kain tin. Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 08:50 AM Quote from: kenolis on 27-05-2011 02:32 AM see question oooo ![]() big fat eyes ![]() ![]() you don dey kolo again?
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 28-05-2011 03:09 AM Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 08:50 AM Quote from: kenolis on 27-05-2011 02:32 AM see question oooo ![]() big fat eyes ![]() ![]() you don dey kolo again?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest