Posted: at | |
| |||||
oK, if it's true God 4give my sin and make heaven my home.. Reply
| |||||
just too funny,,,,lol ReplyHe better not, atleast not in Nigeria. Else, those vigilantes might mistake him for one and he might end up dying again. This time however, it will not be on the cross. It would be through burning tyres. Abeg you Jesu, no try to come like a thief to Naija. Naija people wicked pass Jews and Romans people
| |||||
just too funny,,,,lol ReplyHe better not, atleast not in Nigeria. Else, those vigilantes might mistake him for one and he might end up dying again. This time however, it will not be on the cross. It would be through burning tyres. Abeg you Jesu, no try to come like a thief to Naija. Naija people wicked pass Jews and Romans people o
| |||||
Na their own word go end in Jesus name. Reply
| |||||
...when I begin make money and enjoy myself na hin The World wan come to an end... Reply...why e no end when Abacha dey post or when the twin towers fell...? ...make e cool down oo!!
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chik001 on 21-05-2011 10:12 AM ...when I begin make money and enjoy myself na hin The World wan come to an end... If you had hated Abacha so much by then you would have prayed for this while he was there ...why e no end when Abacha dey post or when the twin towers fell...? ...make e cool down oo!! ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ONYECAM on 21-05-2011 09:24 AM PLEASE GOD I TAKE JESUS DEY BEG U,NO SEND JESUS NOW,AND JESUS I TAKE GOD DEY BEG U NO COME NOW,PLS AM STILL VERY VERY BUSY HERE, lol........hilarious A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: chisparlis on 21-05-2011 10:52 AM Quote from: favourp on 20-05-2011 02:28 PM dear country people no body knows when the Lord is coming back again, all u have to do is to get prepared and amend your ways because he will come like a thief in the night it may be any time BUT no body knows ![]() ![]() ![]() ![]() No try am ooo......lol A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: eoadex2003 on 21-05-2011 09:46 AM Na their own word go end in Jesus name. they should wait even like prisoners if need be. this is Gods case to decide; no vote for this ![]() ![]() ![]()
| |||||
can u see ReplyJesus even said so that not even Him knows but He gave signs for u not to be carried away these last days please STICK to ur BIBLEs for preparation upliftment and courage
| |||||
i think say bible say Jesus is coming like a thief. Reply
| |||||
Quote from: chisparlis on 21-05-2011 11:08 AM @Poster abeg help me confirm from pastor Adeboye if him go follow jesus like a thief go heaven so that i go secure one of him jet......me i never won go heaven now may next time. hahahahaha.............ole, thief A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
hmmm...if u re lukin 4 wu 2 giv ur ofrin 2 am availaible. And reachable. 'Yeye' Reply
| |||||
No body knows when the day will come and Replyit definitely not be the day people predicted.
| |||||
is already 21:04 Saturday in australia nothing happen................... Reply
| |||||
Abeg oooo...make him no come now ooo, nobi after i don spent money for my babe, and she promise say na sunday 22 may we go go flenjure, na him he won come now..{sartuday} Replyfor what nah....if na joke make una stop am ooooo....
| |||||
Quote from: divineproject on 21-05-2011 11:17 AM Quote from: chisparlis on 21-05-2011 11:08 AM @Poster abeg help me confirm from pastor Adeboye if him go follow jesus like a thief go heaven so that i go secure one of him jet......me i never won go heaven now may next time. hahahahaha.............ole, thief who be thief here? poster, prophet, pastor Adeboye. please explain well. my hand is clean. and if you mean Jesus, i no follow oo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 21-05-2011 11:17 AM Quote from: chisparlis on 21-05-2011 11:08 AM @Poster abeg help me confirm from pastor Adeboye if him go follow jesus like a thief go heaven so that i go secure one of him jet......me i never won go heaven now may next time. hahahahaha.............ole, thief who be thief here? poster, prophet, pastor Adeboye. please explain well. my hand is clean. and if you mean Jesus, i no follow oo ![]() [/quote] Quote from: maduxmiller on 21-05-2011 12:14 PM Abeg oooo...make him no come now ooo, nobi after i don spent money for my babe, and she promise say na sunday 22 may we go go flenjure, na him he won come now..{sartuday} for what nah....if na joke make una stop am ooooo.... is like you need this kind of prophecy
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)