the thing dey real irritating ,
i think no be every thing una see una go dey post ok
u dey dear

Posted: at | |
Quote from: emejuru on 23-05-2011 01:54 PM which kin pix you just post, the thing dey real irritating , i think no be every thing una see una go dey post ok u dey dear ![]()
| |||||
answer nai Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
wetin? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Wowo plenty ooooo Reply![]() i no fit laff ooo ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
no even laff cos if u try laff,dem go wowo more ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ok, no laff Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 23-05-2011 04:44 PM no even laff cos if u try laff,dem go wowo more Abi oooo ![]() ![]()
| |||||
even surgeon no go operate on that face ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: chicanorose on 23-05-2011 01:34 PM dis is wat they would give birth to Chika nadat ur elder broda be dat? Y u dey expose am like dat ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
E get one woman wey one man marry for one village. De woman worwor pass this man. Her come worse be say she no even get teeth again. Reply
| |||||
hehe ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
The woman try small but the man own, I no fit talk. Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-05-2011 09:32 PM Quote from: chicanorose on 23-05-2011 01:34 PM dis is wat they would give birth to Chika nadat ur elder broda be dat? Y u dey expose am like dat ![]() ![]() jossy i go crush u oooooooooooooo u dey craze ni ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 25-05-2011 01:09 PM Quote from: jossy4reall on 23-05-2011 09:32 PM Quote from: chicanorose on 23-05-2011 01:34 PM dis is wat they would give birth to Chika nadat ur elder broda be dat? Y u dey expose am like dat ![]() ![]() jossy i go crush u oooooooooooooo u dey craze ni ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok make you no come but you go Reply
| |||||
I don show now Reply@Chika wetin u talk b4 ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest