The Drunk.

Date: 24-05-2011 9:06 pm (13 years ago) | Author: Millenium
[1] 2
- at 24-05-2011 09:06 PM (13 years ago)
(m)
E get one man for one village wey drink kai kai well well. So one day wen in don drink finish dey staga come, come women for the village come dey abuse am say him be yeye man, the small money wey in get in don take am go drink, in dey stupid, e no get sense. Infact, de abuse don too much na him de man com look dem say, look, if una won abuse me today make una put respect bcos 2day no be kai kai but na star I take.

Posted: at 24-05-2011 09:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- Emmagency9 at 24-05-2011 10:09 PM (13 years ago)
(m)
I sure say na ur life story be this.

Posted: at 24-05-2011 10:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-05-2011 10:46 PM (13 years ago)
(m)
lol poor man

Posted: at 24-05-2011 10:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 24-05-2011 10:51 PM (13 years ago)
(m)
u force
Posted: at 24-05-2011 10:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-05-2011 11:09 PM (13 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 24-05-2011 11:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MilleniumMan at 25-05-2011 01:23 PM (13 years ago)
(m)
Snake man, how far?
Posted: at 25-05-2011 01:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 25-05-2011 01:27 PM (13 years ago)
(f)
hissssssssssss

Posted: at 25-05-2011 01:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MilleniumMan at 25-05-2011 04:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 25-05-2011 01:26 PM
am cool man of no pic
how u
I dey, u go soon c my pix.
Posted: at 25-05-2011 04:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 25-05-2011 04:41 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 25-05-2011 04:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 25-05-2011 05:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 25-05-2011 05:29 PM
Quote
am cool man of no pic
how u
I dey, u go soon c my pix.
i sure say ya face dey destroy all the cameras wey wan snap u
so no bother to put pic
u fine like that

 Grin Grin Lips Sealed

Posted: at 25-05-2011 05:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MilleniumMan at 25-05-2011 09:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 25-05-2011 05:29 PM
Quote
am cool man of no pic
how u
I dey, u go soon c my pix.
i sure say ya face dey destroy all the cameras wey wan snap u
so no bother to put pic
u fine like that
Even if I no fine, eih, I fine pass u well well.
Posted: at 25-05-2011 09:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 26-05-2011 12:21 AM (13 years ago)
(m)
I WEAKOOOOOOOOO
Posted: at 26-05-2011 12:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 26-05-2011 10:53 AM (13 years ago)
(f)
make i no talk
Posted: at 26-05-2011 10:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 26-05-2011 12:43 PM (13 years ago)
(m)
I know some people wey drink pass dis man fo here.
Posted: at 26-05-2011 12:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Adonisj at 26-05-2011 12:51 PM (13 years ago)
(m)
'Millennium Man", yeah right (2000), guess what this is 2011, grow up!
Posted: at 26-05-2011 12:51 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Nzetheo at 26-05-2011 12:52 PM (13 years ago)
(m)
All join...Grin
Posted: at 26-05-2011 12:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- angelicluv at 26-05-2011 01:11 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 26-05-2011 01:11 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Abolore05 at 26-05-2011 01:20 PM (13 years ago)
(f)
i pick race>>>>>
Posted: at 26-05-2011 01:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-05-2011 01:22 PM (13 years ago)
Abokibo come back here
Posted: at 26-05-2011 01:22 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-05-2011 01:30 PM (13 years ago)
(f)
y? Angry
Posted: at 26-05-2011 01:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions