Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Uhh. Some people dey like dis boy but I no go call dem name. Reply
| |||||
poster they take style talk waiting happen to ram Reply
| |||||
how you take no sey e happen to ram? Reply
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 27-05-2011 02:51 PM Mouth war don start, I won dey 4 corner dey watch. scorpion go bite u be that ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 28-05-2011 10:57 AM Uhh. Some people dey like dis boy but I no go call dem name. u no go call name abi? oya run dey go house ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
boo Reply![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-05-2011 11:52 AM Quote from: MilleniumMan on 28-05-2011 10:57 AM Uhh. Some people dey like dis boy but I no go call dem name. u no go call name abi? oya run dey go house ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 28-05-2011 04:36 PM Quote from: Skypon2002 on 28-05-2011 11:52 AM Quote from: MilleniumMan on 28-05-2011 10:57 AM Uhh. Some people dey like dis boy but I no go call dem name. u no go call name abi? oya run dey go house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u no dey fear abi? i go make u fear very soon ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 25-05-2011 10:33 PM During our exam time for school, e reach day wey we get two subjects to write - geography and history and na geography we suppose write first but due to some logistics reason, we come write history first. So e get dis boy wey don copy expo 4 geography keep and e no sabi read. As the history exam dey go on, na him teacher come catch am wey in dey copy, meanwhile the boy no know say na history in dey write, in think say na geography as e no sabi read now. Also de exam na subjective. As the teacher catch am, e come read wetin de boy don write. u try Question 1) When did Nigeria gain independence? Answer: Igneous rock. Question 2) Which year was Nigeria amalgamated? Answer: Metamorphic rock. Question 3) Nigeria was under the ............... colony. Answer; Sedimentary rock. The whole class burst laf, na him the boy come take shame leave the exam. Na there him school stop, e no gree com school again.
| |||||
Ahaa Reply
| |||||
Bi boo Reply![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-05-2011 11:51 AM Quote from: MilleniumMan on 27-05-2011 02:51 PM Mouth war don start, I won dey 4 corner dey watch. scorpion go bite u be that ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: MilleniumMan on 25-05-2011 10:33 PM During our exam time for school, e reach day wey we get two subjects to write - geography and history and na geography we suppose write first but due to some logistics reason, we come write history first. So e get dis boy wey don copy expo 4 geography keep and e no sabi read. As the history exam dey go on, na him teacher come catch am wey in dey copy, meanwhile the boy no know say na history in dey write, in think say na geography as e no sabi read now. Also de exam na subjective. As the teacher catch am, e come read wetin de boy don write. Question 1) When did Nigeria gain independence? Answer: Igneous rock. Question 2) Which year was Nigeria amalgamated? Answer: Metamorphic rock. Question 3) Nigeria was under the ............... colony. Answer; Sedimentary rock. The whole class burst laf, na him the boy come take shame leave the exam. Na there him school stop, e no gree com school again. even the answers given is not from history , what a mess
| |||||
lol Reply
| |||||
![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest