MilleniumMan at 25-05-2011 10:33 PM (13 years ago)
(m)
During our exam time for school, e reach day wey we get two subjects to write - geography and history and na geography we suppose write first but due to some logistics reason, we come write history first. So e get dis boy wey don copy expo 4 geography keep and e no sabi read. As the history exam dey go on, na him teacher come catch am wey in dey copy, meanwhile the boy no know say na history in dey write, in think say na geography as e no sabi read now. Also de exam na subjective. As the teacher catch am, e come read wetin de boy don write.
Question 1) When did Nigeria gain independence? Answer: Igneous rock.
Question 2) Which year was Nigeria amalgamated? Answer: Metamorphic rock.
Question 3) Nigeria was under the ............... colony. Answer; Sedimentary rock.
The whole class burst laf, na him the boy come take shame leave the exam. Na there him school stop, e no gree com school again.
Posted: at 25-05-2011 10:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
jeffrey4u at 25-05-2011 11:24 PM (13 years ago) (m)
hehehehhe
Posted: at 25-05-2011 11:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
solid_solid at 26-05-2011 04:35 PM (13 years ago) (m)
Quote from: MilleniumMan on 25-05-2011 10:33 PM
During our exam time for school, e reach day wey we get two subjects to write - geography and history and na geography we suppose write first but due to some logistics reason, we come write history first. So e get dis boy wey don copy expo 4 geography keep and e no sabi read. As the history exam dey go on, na him teacher come catch am wey in dey copy, meanwhile the boy no know say na history in dey write, in think say na geography as e no sabi read now. Also de exam na subjective. As the teacher catch am, e come read wetin de boy don write.
Question 1) When did Nigeria gain independence? Answer: Igneous rock.
Question 2) Which year was Nigeria amalgamated? Answer: Metamorphic rock.
Question 3) Nigeria was under the ............... colony. Answer; Sedimentary rock.
The whole class burst laf, na him the boy come take shame leave the exam. Na there him school stop, e no gree com school again.
this joke na posted b4
Posted: at 26-05-2011 04:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac