Finish this sentence, I am as dry as a - - - (Page 7)

Date: 27-05-2011 8:36 am (12 years ago) | Author: Barry Johnson
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 18
- Skypon2002 at 4-06-2011 02:08 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  4-06-2011 01:30 PM
D news paper wey u dey read only when u enter toilet Grin Grin
By d way which paper be dat Huh?


see this one ooo
if better people dey talk about newspaper, small pikin like u self go dey talk?
taaaaaaaa!......... follow ur mate go play with sand for outside joooooooooooooooor

Posted: at 4-06-2011 02:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 4-06-2011 08:39 PM (12 years ago)
(m)
timpauls see wetin you dey talk
Posted: at 4-06-2011 08:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 5-06-2011 08:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 27-05-2011 08:51 AM
honeypot
Grin we think alike
Posted: at 5-06-2011 08:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rolifaith at 5-06-2011 08:49 AM (12 years ago)
(f)
na wo all this children don spoil finish
Posted: at 5-06-2011 08:49 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 5-06-2011 07:23 PM (12 years ago)
with what?
Posted: at 5-06-2011 07:23 PM (12 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 6-06-2011 02:49 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: deguzman on  5-06-2011 08:33 AM
Quote from: sophiebaby on 27-05-2011 08:51 AM
honeypot
Grin we think alike

And una two yeye alike Cheesy

Posted: at 6-06-2011 02:49 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 6-06-2011 04:37 PM (12 years ago)
(m)
PASSING
Posted: at 6-06-2011 04:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 6-06-2011 04:49 PM (12 years ago)
huh?
Posted: at 6-06-2011 04:49 PM (12 years ago) |
Reply
- kenolis at 6-06-2011 05:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  4-06-2011 08:24 AM
Quote from: kenolis on  1-06-2011 01:46 AM
you dey fear?

fear wetin?
i dey craze?  Angry Angry Angry Angry Angry Angry

so you no know b4 say you dey craze
Posted: at 6-06-2011 05:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- cocoeni at 6-06-2011 06:56 PM (12 years ago)
(f)
na who be dat
Posted: at 6-06-2011 06:56 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 7-06-2011 07:21 PM (12 years ago)
na ram
Posted: at 7-06-2011 07:21 PM (12 years ago) |
Reply
- Youngibim at 7-06-2011 07:23 PM (12 years ago)
(m)
the poster's father Lips Sealed
Posted: at 7-06-2011 07:23 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- onehardex at 7-06-2011 08:09 PM (12 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 7-06-2011 08:09 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 7-06-2011 08:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on  6-06-2011 05:58 PM
Quote from: Skypon2002 on  4-06-2011 08:24 AM
Quote from: kenolis on  1-06-2011 01:46 AM
you dey fear?

fear wetin?
i dey craze?  Angry Angry Angry Angry Angry Angry

so you no know b4 say you dey craze

this one don come again oooo
abeg go far.......i no wwan see u Angry Angry

Posted: at 7-06-2011 08:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-06-2011 09:30 PM (12 years ago)
hahaha
Posted: at 7-06-2011 09:30 PM (12 years ago) |
Reply
- shawntyxl at 7-06-2011 09:46 PM (12 years ago)
(f)
a rock Tongue
Posted: at 7-06-2011 09:46 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 8-06-2011 07:25 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: cocoeni on  6-06-2011 06:56 PM
na who be dat

e be like say na you Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 8-06-2011 07:25 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cocoeni at 11-06-2011 10:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kenolis on  8-06-2011 07:25 AM
Quote from: cocoeni on  6-06-2011 06:56 PM
na who be dat

e be like say na you Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
[/
may be na dream u dey  make u wake  fast Grin Grin
 quote]
Posted: at 11-06-2011 10:44 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- OLAAKAM at 11-06-2011 11:20 PM (12 years ago)
(m)
 Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool MY EYES SHALL C NO CORRUPTION
Posted: at 11-06-2011 11:20 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- KINGJHOE at 12-06-2011 01:20 AM (12 years ago)
(m)
boooo
Posted: at 12-06-2011 01:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 18