Posted: at | |
| |||||
no wonder i keep getting runin stomach each time she leaves my house Reply
| |||||
OL boy u sef don dey swallow 5%. na wa o Reply
| |||||
Quote from: chile34 on 27-12-2008 10:47 PM no wonder i keep getting runin stomach each time she leaves my house your problem just dey start
| |||||
Quote from: segxi on 27-12-2008 04:57 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() how many % dey ur own belle...abi na over-percentage wey babes don deposit there... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 27-12-2008 08:16 PM onyi, how far for the lipstick na? u wait first! ahhh! u too rush rush ...i dey arrange different colours of lipsticks for you na ![]() ![]()
| |||||
hw u dey u too funny self hhha i no wan talk i just wan read but.......u are u very well i be emma take happy new year in advance wowwwwww......... Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 31-12-2008 06:45 PM hw u dey u too funny self hhha i no wan talk i just wan read but.......u are u very well i be emma take happy new year in advance wowwwwww......... Emma bros... the fact be say i dey like make any body wey dey with me happy always...
| |||||
hmmmm Reply
| |||||
abeg come make me happy ooo Reply
| |||||
Quote from: Donmicheal on 3-01-2009 05:58 PM abeg come make me happy ooo From where? ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Donmicheal on 3-01-2009 05:58 PM abeg come make me happy ooo which kind happy wey wan now?
| |||||
Oh! Sorry. Just passing. Reply
| |||||
very funny Reply
| |||||
Quote from: Donmicheal on 3-01-2009 05:58 PM abeg come make me happy ooo watin concern u 4 our talk na i beg.....
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 3-01-2009 03:44 PM Quote from: Emmanuel4christ on 31-12-2008 06:45 PM hw u dey u too funny self hhha i no wan talk i just wan read but.......u are u very well i be emma take happy new year in advance wowwwwww......... Emma bros... the fact be say i dey like make any body wey dey with me happy always... thank u jare.......no mind that guy way they interfare 4 our matter....
| |||||
Quote from: Edwizzie on 5-01-2009 11:21 AM Oh! Sorry. Just passing. no dey pass my back again... cuz i no trust u ![]()
| |||||
watin in fit do na.......tell me Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest