WOMANIZERS BEWARE----- (Page 2)

Date: 02-06-2011 3:15 pm (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 [2] 3 4 5 ... 8
- bella100 at 2-06-2011 03:37 PM (13 years ago)
(f)
As usual.... Look b4 you leap Cheesy
Posted: at 2-06-2011 03:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- HearMyCry at 2-06-2011 03:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  2-06-2011 03:33 PM
Quote from: trolling on  2-06-2011 03:28 PM
Quote from: waco on  2-06-2011 03:26 PM
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:25 PM
Waco I no fit cry if u die ooo Shocked Shocked Shocked

U don dey carry ghost join ni Huh? Huh?
Taaaaaaa God forbid.
omo u no sabi me o,
waco no be that kind person walahi, me carry babe for
road wey i no too know, i dey craze?
if u no carry dem for road, dem dey for club too, na their joint be dat
If i tell u say I NO DEY CLUB u might not believe

Nice guy, I always thought you talk more than you actually do
Posted: at 2-06-2011 03:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 2-06-2011 03:41 PM (13 years ago)
(f)
my sweetie dey only like to go beach

Posted: at 2-06-2011 03:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 2-06-2011 03:41 PM (13 years ago)
(f)
blee take tym ooooooooooooooo
no be my sweetie carry the mammy water na en friend

Posted: at 2-06-2011 03:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 2-06-2011 03:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  2-06-2011 03:41 PM
my sweetie dey only like to go beach
100 percent true.
thats where i go to spend my little leisure time.

Posted: at 2-06-2011 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 2-06-2011 03:46 PM (13 years ago)
(f)
birds of a feather flock together
Posted: at 2-06-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 2-06-2011 03:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:36 PM
Quote from: waco on  2-06-2011 03:26 PM
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:25 PM
Waco I no fit cry if u die ooo Shocked Shocked Shocked

U don dey carry ghost join ni Huh? Huh?
Taaaaaaa God forbid.
omo u no sabi me o,
waco no be that kind person walahi, me carry babe for
road wey i no too know, i dey craze?
any where u carry am....all join
but i no no say u bad reach like dis ni....na wa o
sophie sowie u hear
Iunderstand the reason for ur comment.
cos i did same to u, well sweetty, go ahead it is welcomed.
The truth is that i am not one bit what u read on net.

Posted: at 2-06-2011 03:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-06-2011 03:50 PM (13 years ago)
(f)
sweetie no mind dem

Posted: at 2-06-2011 03:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lynnclassic at 2-06-2011 04:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  2-06-2011 03:21 PM
e no fit happen to me na, cos i no dey womanize
na only i dey look em side ni
r u sure hmmm coz u look like one!! Grin
Posted: at 2-06-2011 04:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 2-06-2011 04:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  2-06-2011 03:47 PM
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:36 PM
Quote from: waco on  2-06-2011 03:26 PM
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:25 PM
Waco I no fit cry if u die ooo Shocked Shocked Shocked

U don dey carry ghost join ni Huh? Huh?
Taaaaaaa God forbid.
omo u no sabi me o,
waco no be that kind person walahi, me carry babe for
road wey i no too know, i dey craze?
any where u carry am....all join
but i no no say u bad reach like dis ni....na wa o
sophie sowie u hear
Iunderstand the reason for ur comment.
cos i did same to u, well sweetty, go ahead it is welcomed.
The truth is that i am not one bit what u read on net.
my dear dont get me wrong...am only kidding just as u are
I know its just a post to catch fun and be playful....sorry if u misunderstand me Wink Wink
Posted: at 2-06-2011 04:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 2-06-2011 05:00 PM (13 years ago)
(f)
Great lesson
Posted: at 2-06-2011 05:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-06-2011 05:00 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
my sweetie no dey vex too much like dat

Posted: at 2-06-2011 05:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 2-06-2011 05:02 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin help me beg am oo
Posted: at 2-06-2011 05:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 2-06-2011 05:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: waco on  2-06-2011 03:47 PM
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:36 PM
Quote from: waco on  2-06-2011 03:26 PM
Quote from: blessedme on  2-06-2011 03:25 PM
Waco I no fit cry if u die ooo Shocked Shocked Shocked

U don dey carry ghost join ni Huh? Huh?
Taaaaaaa God forbid.
omo u no sabi me o,
waco no be that kind person walahi, me carry babe for
road wey i no too know, i dey craze?
any where u carry am....all join
but i no no say u bad reach like dis ni....na wa o
sophie sowie u hear
Iunderstand the reason for ur comment.
cos i did same to u, well sweetty, go ahead it is welcomed.
The truth is that i am not one bit what u read on net.

I C
Posted: at 2-06-2011 05:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-06-2011 05:04 PM (13 years ago)
(f)
i don beg am.. no worry i go cool am dan for houx wit  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 2-06-2011 05:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 2-06-2011 05:05 PM (13 years ago)
(f)
Waco we dey beg you ooo.....no vex
Posted: at 2-06-2011 05:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- thowbee at 2-06-2011 05:06 PM (13 years ago)
(f)
thats scary...........
Posted: at 2-06-2011 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 2-06-2011 05:08 PM (13 years ago)
(m)
Interesting
Posted: at 2-06-2011 05:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 2-06-2011 05:09 PM (13 years ago)
(f)
wow..ok well he knws whts up.
Posted: at 2-06-2011 05:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 2-06-2011 05:10 PM (13 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 2-06-2011 05:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions