

Posted: at | |
![]() ![]()
| |||||
Quote from: vivian07 on 20-01-2009 09:29 PM Quote from: Qris on 20-01-2009 09:26 PM No mind her...no b say she dey pay well wen she dey giv me position my mans property is mine,his bodyguard is mine,his thing is mine.but my own na my own. Na wa 4 u u stingy o..."my own na my own" i tink say e 4 b ur man own as u don get all his property...guy watch ur back make she no kpai u inherit everytin b4 u old
| |||||
kenne dear don't mind him,u see its for the sake of the future generation,and besides my love is more than that of rose in titanic. Replycos me i will die with u.
| |||||
Guy u be wafi boy nor go fall hand belive wetin she talk... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: vivian07 on 20-01-2009 09:40 PM kenne dear don't mind him,u see its for the sake of the future generation,and besides my love is more than that of rose in titanic. love in tokyo cos me i will die with u.
| |||||
no be small tokyo............lolz Reply2.0.
| |||||
Una no believe? ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
special message for people wey no fit go Tokyo cos them no get girl.i beg make them try get 1 make them for no jealous others. Reply
| |||||
Hahahahahahahahahahahahaha.... Dis yur Mouth ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Toks-E on 21-01-2009 07:47 PM no be small tokyo............lolz dem still get small Tokyo and big 1? well i know i will soon get to the big Tokyo b4 u get to the small 1.
| |||||
Tokyo people full here. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
na only my kenne and u i see for Tokyo.where the remaining people now? Reply
| |||||
tok wot? Reply
| |||||
Tokyo ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
nobi only Tokyo Gaza Reply
| |||||
Quote from: blessedchidon on 22-01-2009 06:29 PM nobi only Tokyo Gaza She say na Tokyo, how yu take know say Gaza join? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 23-01-2009 01:18 AM Quote from: blessedchidon on 22-01-2009 06:29 PM nobi only Tokyo Gaza She say na Tokyo, how yu take know say Gaza join? ![]() ![]() If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: vivian07 on 21-01-2009 10:36 PM special message for people wey no fit go Tokyo cos them no get girl.i beg make them try get 1 make them for no jealous others. sorry i not no say u dey tokyo
| |||||
Quote from: lonelysnow on 21-01-2009 07:45 PM Quote from: vivian07 on 20-01-2009 09:40 PM kenne dear don't mind him,u see its for the sake of the future generation,and besides my love is more than that of rose in titanic. love in tokyocos me i will die with u.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)