To me and according to Script, you only pay dowries for virgins, so why are these men paying dowries for a woman wey dem don chop well well.
Posted: at | |
To me and according to Script, you only pay dowries for virgins, so why are these men paying dowries for a woman wey dem don chop well well.
| |||||
i see say u dey find free woman make u go Rehab u go find one there Reply
| |||||
clap for yourself.... so how many girls have you dis-virgin and how many of them did you pay their dowry before putting your sugar cane between their legs Reply![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 12:54 PM i see say u dey find free woman make u go Rehab u go find one there e be like say dem don chop you well well, i can understand but theres hope ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omorewa on 3-06-2011 01:03 PM clap for yourself.... so how many girls have you dis-virgin and how many of them did you pay their dowry before putting your sugar cane between their legs I know wetin my book tell me, my book talk say if i deflower them, I MUST marry them ![]()
| |||||
No comment Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
lion is really going mad Reply![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: trolling on 3-06-2011 01:03 PM Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 12:54 PM i see say u dey find free woman make u go Rehab u go find one there e be like say dem don chop you well well, i can understand but theres hope ![]() ![]() ![]() when am nt as lose as ur sister. i dey give u hope for rehab and u need to hurry up y stock last
| |||||
Quote from: kebella on 3-06-2011 01:10 PM lion is really going mad I'm doing wonderfully great, as a matter of fact I just finish one spicy chiken biscuit and yogurt parfait ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 01:11 PM Quote from: trolling on 3-06-2011 01:03 PM Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 12:54 PM i see say u dey find free woman make u go Rehab u go find one there e be like say dem don chop you well well, i can understand but theres hope ![]() ![]() ![]() when am nt as lose as ur sister. i dey give u hope for rehab and u need to hurry up y stock last
| |||||
Quote from: trolling on 3-06-2011 01:12 PM Quote from: kebella on 3-06-2011 01:10 PM lion is really going mad I'm doing wonderfully great, as a matter of fact I just finish one spicy chiken biscuit and yogurt parfait ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: trolling on 3-06-2011 01:14 PM Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 01:11 PM Quote from: trolling on 3-06-2011 01:03 PM Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 12:54 PM i see say u dey find free woman make u go Rehab u go find one there e be like say dem don chop you well well, i can understand but theres hope ![]() ![]() ![]() when am nt as lose as ur sister. i dey give u hope for rehab and u need to hurry up y stock last u dey complain u forget say na una wey be men still dey dis virgin those girl after dat u go dey find virgin, if una fit keep una kurutus for one place enough virgin go dey for una to marry atleast u fit see 5 virgins out of 100 for woman side but men i doubt if u go see half self
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 01:21 PM Quote from: trolling on 3-06-2011 01:14 PM Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 01:11 PM Quote from: trolling on 3-06-2011 01:03 PM Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 12:54 PM i see say u dey find free woman make u go Rehab u go find one there e be like say dem don chop you well well, i can understand but theres hope ![]() ![]() ![]() when am nt as lose as ur sister. i dey give u hope for rehab and u need to hurry up y stock last u dey complain u forget say na una wey be men still dey dis virgin those girl after dat u go dey find virgin, if una fit keep una kurutus for one place enough virgin go dey for una to marry atleast u fit see 5 virgins out of 100 for woman side but men i doubt if u go see half self ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
so who should be blame for this..[for women been disflowered]i think the men should be blame hahahha and you poster..so how many virgins have you paid for..huh?u not serious for this your post .......how about the man na..wa nor con be virgin again? ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
i dey suspect dis lion is like ur work na to dey dis virgin girls abi na rape self nw all d virgin don finish u cm dey complain Reply
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 3-06-2011 01:26 PM so who should be blame for this..[for women been disflowered]i think the men should be blame hahahha and you poster..so how many virgins have you paid for..huh?u not serious for this your post .......how about the man na..wa nor con be virgin again? that is difference between man and virgin, u women must keep it until u get married but Hopea I dont think all hope is lost. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 3-06-2011 01:29 PM i dey suspect dis lion is like ur work na to dey dis virgin girls abi na rape self nw all d virgin don finish u cm dey complain chichi dont get emotional, you can still be a spiritual virgin, hope is not lost u hear me? i bet you do
| |||||
what re yu implying Reply![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: trolling on 3-06-2011 01:29 PM Quote from: HOPEA23 on 3-06-2011 01:26 PM so who should be blame for this..[for women been disflowered]i think the men should be blame hahahha and you poster..so how many virgins have you paid for..huh?u not serious for this your post .......how about the man na..wa nor con be virgin again? that is difference between man and virgin, u women must keep it until u get married but Hopea I dont think all hope is lost. ![]() ![]() ![]() ![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 3-06-2011 01:32 PM Quote from: trolling on 3-06-2011 01:29 PM Quote from: HOPEA23 on 3-06-2011 01:26 PM so who should be blame for this..[for women been disflowered]i think the men should be blame hahahha and you poster..so how many virgins have you paid for..huh?u not serious for this your post .......how about the man na..wa nor con be virgin again? that is difference between man and virgin, u women must keep it until u get married but Hopea I dont think all hope is lost. ![]() ![]() ![]() ![]() na for under ground in go get one
|
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)
Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)